Cover Me

As I wake up i dey pray kori bamise
Mama ni se jeje toba fe ra le
Do your things your way malo fara wey
Aye nika won se gbe ara le
I look up to God and I pray for grace
Shower me your blessings make i know go craze
Make my blessings no delay
Make I go faraway
Normal isn't easy for nobody
Lagbaja ra le kode kan mi
Sheybi God dey for everybody
This life wey we dey is no more funny
All these thing make me sad oo
All these thing make me worry oo
Koluwa sha ma shomi oo
Make I go faraway

Tani mofe soro aye mi fun
Wey go hear my word ti ko ni su kun
Me I dey rough am on my way
Mo de banuso mo de tun sonu
Mama say no put mind on them
Them fit fvck you up because of money
Koluwa sha ma shomi oo
Blood of Jesus cover me o

Everybody sare ati la
But ori lomo ise ase la
I wish you what you wish me oo
Wether good or bad back to sender
Hmm bad energy comot
If I know see meat I go chop ponmo
Awa ti di omo ologo to tan na
Kaye ma pa Ina ogo
God no forget anybody shomoyen sha
And I fit to blow toba dola
Sebi bo se wu oluwa sha lo shola
Bless me over night korin dola
God no forget anybody shomoyen sha
And I fit to blow toba dola
Sebi bo se wu oluwa sha lo shola
Bless me over night korin dola

Tani mofe soro aye mi fun
Wey go hear my word ti ko ni su kun
Me I dey rough am on my way
Mo de banuso mo de tun sonu
Mama say no put mind on them
Them fit fvck you up because of money
Koluwa sha ma shomi oo
Blood of Jesus cover me o

Cover me oo
Blood of Jesus cover me
Headboy I am grateful
Bozliwin you're legend



Credits
Writer(s): Olabamiji Olayemi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link