One Thing

Wagwan
MG Nathson pulling inner good vibes .
Eh kwa onye Nna!
Ya man
Ya
DOA!
VERIFY!
Make I tell u one thing,one thing
Everybody Wanting
Make I tell u one thing, one thing
Everybody wanting
Do not wish, Do not wish Biko work for it .
Mepa wo Kyε!
Do not wish, Do Not wish Biko Work for it
Mepa wo Kyε!
Make I tell you one thing,one thing
Everybody wanting
Long life, Good life, Better Days, Better Nights, Better Days Better Nights
Everybody chasing
Me wake up inner me Dey pray
God Abraham, Isaac and Jacob
Me turn to shine Daddy lift me up
Me turn to shine Daddy lift me up
God Abraham me need Dirham
God Abraham give me Dirham
Nyame ma me Sika
Dio Dammi Sodi
Dio Dammi Sodi
Mawu na gam
Ah ha ah ah!
Make I tell you one thing
Everybody Wanting

Me don't wanna put my trust on any man
Maka Ndi na akpo anyi brother Me
Don Dey act Karishika ka Legend of sika
Mana this movie nah me be the sika
But I keep on acting like Van Vika
Ebe ha na Afuta m ka Good Samaritan
Nguba Egwu m onadi ka m agara Mecca
ka Malaki Ebe uche m di bu na Heaven
Okwa ima na one kiss from Tiwa dika Heaven
And
Insufficient funds equal to life sentence
For chasing the money, I say am gonna make it
Iwu!
Chukwu okike Nyem Ike to rule my world
Mama Igbo Boys nozi Everywhere around the world
Me promise my Moma am gonna win award
MG Nathson Boy dikwa new on Board
Mana Tamper with me none maka over board
Ufodu Che na Mua bukwa fraudster
Mana I quote Dem wrong am a superstar
Traveling Overseas for my Masters
In terms of money adi m Ka monster

Make I tell you one thing, one thing
Everybody wanting
Make I tell you one thing,one thing
Everybody wanting
Long life, Good life, Better Days, Better Nights, Better Days Better Nights
Everybody chasing

Always consistency chasing my money
Make I care
Make I care for ma money
Dee tunes on the tune can't you feel harmony
Afro Music what I called ma Memory
Recording mi track filling me Diary
Singing me songs and people Dancing
Nah me be Nathson, MG Nathson.
Dem tell Moma say streets is so Dangerous.
Mi tell moma say am gonna be so cautious
Am not Righteous, Mi Good short like Zacchaeus
Makin money, Rapu Ndi Osikosi
Me wanna Rule my life like Pontius Pilate
Livin mi Life Moni full ma Wallet
Mi Baby wanna shop Transfer nah Direct
Aba Father Daddy Nazareth
Mi go down on me knee, I know u answereth
All on Jah ur blessings nah Direct
Kakra Kakra life in Accra ah
Kakra Kakra life in Accra ah

Make I tell you one thing
Everybody wanting
Long life, Good life, Better Days, Better Nights, Better Days Better Nights
Everybody chasing



Credits
Writer(s): Jonathan Eze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link