Another Day
If I try first time
And it still no work
I go try another day
Try another day
If I try first time
And it still no work
I go try another day
I go try another day
Yeah I wrote this lines in the Plane
And it felt like flying over my Pains
But when you're the Passenger is never the same
Cos you cant fly a plane if You've never been trained
But this is life not ABCs or 123s
You cant make me quit lady Cant you see
That this is life and not what You think
Hail Mary please run quick See
The game about to change for This kid in the scene
I never wore a Chain stop Judging me
This is not about the game Am just being me
That's why I forgave myself
I push myself to do my best
So I can leave the stress and Be at rest
So I can win the test and beat My chest
If I try first time
And it still no work
I go try another day
Try another day
If I try first time and it still No work
I go try another day
I go try Another day
Yeah I wrote this lines on my Walls
The time when my back was Pressed to the wall
Cos I fell to the floor like Pikin that was four
I crawled to the door but I no Fit stand up
But this na life no be Rice and Beans with fried Plantains
The things wey my eyes dey See for my dreams
And the things wey my life Dey give no dey sync
Omo make una run quick see
Levels don dey change stop Bugging me
Its not about the fame am just Being real
My name never changed am Still KACHY
You see I no sabi to form
I Live my life in the purest Form
Since I know say life na turn By turn
If you work for your turn you Go get to the top
Oya now forgive yourself
Dey push yourself to do your Best
So you can leave the stress And be at rest
So you can win the test and Beat your chest

Credits
Writer(s): Kachy Battle Axe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.