E Go Be

It's Pizzie yea
Racks me I want
Money me I want
Many many things
Wey Dey bother man
Too many stress and pain no gain
For this moda fucking mother land
Our land
Is a wonder land
A lot Niggas wan cross the border man
This year last year many niggas
Dey on their way to the border man
E Dey pain me gon
Dem no dey reason at all
A lot of nigga Dey run
A lot of nigga Dey ball
A lot of nigga dey burn
E Dey pain men gon
Dem no Dey reason at all
A lot of niggas Dey run A lot of niggas ball
A lot of niggas dey burn
E dey pain me gon
I know say E go be
And if I Hussle and pray
E go be
Mama tell me say make I stay focus
Weedas niggas want me to bleed
Ah I know say E go be
And if I Hussle and pray
E go be
Mama tell me say make I stay focus
Weedas niggas want me to bleed
Nobody wey send you oh
Nobody wey call you oh
Na your body go tell you oh
Ye ye ye
Nobody wey send you oh
Nobody wey call you oh
Na your body go tell you oh
Ye ye ye
You don high you don jogodo
Is benzo no be kpako
Okada no be motto
You don high you don jogodo
Is benzo no be kpako
Okada no be motto
Ah E Dey pain me Gon
Dem no Dey reason at all
A lot of nigga Dey run
A lot of nigga Dey ball
A lot of nigga dey burn

E Dey pain me Gon
Dem no Dey reason at all
A lot of nigga Dey run
A lot of nigga Dey ball
A lot of nigga dey burn
E Dey pain me gon
Nobody wey send you oh
Nobody wey call you oh
Na your body go tell you oh
Ye ye ye
You don high you don jogodo
Is benzo no be kpako
Okada no be motto
Nobody wey send you oh
Nobody wey call you oh
Na your body go tell you oh
Ye ye ye
Ah I know say E go be
And if I hussle and pray
E go be
Mama tell me say make I stay focus
Weedas niggas want me to bleed



Credits
Writer(s): King Wobodo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link