Attention
I no Dey phor man no be God (Oh yeah)
Sbest Manny
Dino mix babe
Na money call Attention
On my ten (10) Toes
From the Ghetto
Street owe me wan ti rogo (Oh he)
Omo ologo
(All for tho tho)
Camaro benzo no be promo
Oh he
You Dey ask day I never blow
When E go be I never know
24 7 on the road
Speedometer for the tho tho
Or you get soap
Na money call attention
Ginger my soul
Or you get soap
Na money call attention
Ginger my soul
Or you get soap
Na money call attention
Ginger my soul
Popo mo lenu bi kettle
Mama Nbe ni ile Ni oje kin Gentle
No time to check timeI Dey schedule
So menu Mi ole gan pa bi statue
So mo iye gobe ti mo battle
Steady grind we Dey Teramo
For my area won fe wa mo lya oje e oni pe ogbon
Who is your teacher abi ko mo oh
Steady grind we Dey Teramo
For my area won fe wa mo
Iya oje e oni pe ogbon
Who is your teacher abi ko mo oh
On my ten (10) Toes
From the Ghetto
Street owe me wan ti rogo (Oh he)
Omo ologo
(All for tho tho)
Camaro benzo no be promo
Oh he
Or you get soap
Na money call attention
Ginger my soul
Or you get soap
Na money call attention
Ginger my soul
Lati kekere moti para
Up up the street chasing my rabba
Ganja I get gbana
Everywhere go Marama
Ta ba wole won fe di ara wa
Moti shogo moti shamaya
Panana e nobody badder than
Omo ologo dia
Omo ologo tire
Igba to l'apa loye ki o sa apa
Tan ba ti na owo ko ma lo jeka
SBEST MANNY
Dino mix babe
Sbest Manny
Dino mix babe
Na money call Attention
On my ten (10) Toes
From the Ghetto
Street owe me wan ti rogo (Oh he)
Omo ologo
(All for tho tho)
Camaro benzo no be promo
Oh he
You Dey ask day I never blow
When E go be I never know
24 7 on the road
Speedometer for the tho tho
Or you get soap
Na money call attention
Ginger my soul
Or you get soap
Na money call attention
Ginger my soul
Or you get soap
Na money call attention
Ginger my soul
Popo mo lenu bi kettle
Mama Nbe ni ile Ni oje kin Gentle
No time to check timeI Dey schedule
So menu Mi ole gan pa bi statue
So mo iye gobe ti mo battle
Steady grind we Dey Teramo
For my area won fe wa mo lya oje e oni pe ogbon
Who is your teacher abi ko mo oh
Steady grind we Dey Teramo
For my area won fe wa mo
Iya oje e oni pe ogbon
Who is your teacher abi ko mo oh
On my ten (10) Toes
From the Ghetto
Street owe me wan ti rogo (Oh he)
Omo ologo
(All for tho tho)
Camaro benzo no be promo
Oh he
Or you get soap
Na money call attention
Ginger my soul
Or you get soap
Na money call attention
Ginger my soul
Lati kekere moti para
Up up the street chasing my rabba
Ganja I get gbana
Everywhere go Marama
Ta ba wole won fe di ara wa
Moti shogo moti shamaya
Panana e nobody badder than
Omo ologo dia
Omo ologo tire
Igba to l'apa loye ki o sa apa
Tan ba ti na owo ko ma lo jeka
SBEST MANNY
Dino mix babe
Credits
Writer(s): Abdulraheem Sulaimon Olawale
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.