Holy Water
Kunle Kunle, Kunle Kunle
I gat something to tell you oooh
Kunle kunle
Kudi kudi, Wey you get it, Dem go say
Dem love you, Love you, Dem no love you
Dem go try to take your butter, put for gutter
Mama say na forward ever, backward never
She baff me with the holy water, holy water
Na mi be the Godzilla
Holla holla Mona Lisa, Mamacita
Try to level up higher higher, Intellectually
Try to level up Financially, The blessings is coming
Energetically, Dance ZuleZuZu, dance Kerewawa
Bad energy, stay far away na, stay far away na
Holla Holla, Ereduma Ereduma
Pure mi water, only water, Ereduma fire fire
Make you just Dey groove aaah
Make you just Dey groove aaah
Today is a good day, Today is a good day
Payday is a good day
Rolling Canadian, this Marijuana high mi pass aaah
Sapele water, Make you just Dey whine it
Make you just Dey bounce it, back to sender
Who Dey, Who Dey?
Make you no go loco, no where you Dey go
Make you no Dey go go
Angelina, anti Lovina love na local
You don go Ghana, I don go Uganda Adisa baba
You don go Togo, I don go Sokoto
Kudi kudi, Wey you get it
Dem go say dem love you, Love you, dem no love you

Credits
Writer(s): Godwin Idaewor
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.