Panadol

Lady say she want that PG vibes
You better park well on your inner light
Body don Dey move I swear
Now it's time to go down to business

Shayo boku rekpete eran wa sho ma je ogede
Ma lo sologodo se
If you snooze I swear you lose
You know how we do the cruise
Gbe moto wa pim pim pim se normal to ba ri mi
My shipments e no fit sink
Gbe omo wa mo fe Pospin

I Dey knack am like Carpenter
Fire me down for sambisa
She say I too sabi like animal
Stallion I carry arm
I no Dey force am e dey body
Ever loaded no shooting blanks
No violence but I'm still King Kong
I dey make her dey sing sing song

She tell me wolala
Yes her body self dey move her sir (Move am kpa)
She say wolalaaa
Abeg her body dey move her kpa (dey move her kpa)

Shayo boku rekpete eran wa sho ma je ogede
Ma lo sologodo se
If you snooze I swear you lose
You know how we do the cruise
Gbe moto wa pim pim pim se normal to ba ri mi
My shipments e no fit sink
Gbe omo wa mo fe Pospin
I Dey knack am like Carpenter
Fire me down for sambisa
She say I too sabi like animal
Stallion I carry arm
I no Dey force am e dey body
Ever loaded no shooting blanks
No violence but I'm still King Kong
I Dey make her to sing sing song

I Dey knack am like Carpenter
Fire me down for sambisa
She say I too sabi like animal
Stallion I carry arm
I no Dey force am e dey body
Ever loaded no shooting blanks
No violence but I'm still King Kong
I Dey make her to sing sing song



Credits
Writer(s): Ovburie Precious Daniel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link