You Dey Ma Mind
This one's for my lover
You gimme good vibes and the energy
Come sip some henessey
Make I write sweet melodies for you
Ebi you dey make I loose my mind
You dey make I loose control
Odo ooh odo
I don't wanna loose you baby just dey by my side
Anything you want call on me I go provide
I know sey your friends and fam no dey like my matter
Matter matter matter
I no be Eazi but I fi to make them realize
Girl you dey ma mind
Mon bébé tous les temps
Et jusqu'à la fin des temps
Personne ne peut prendre ta place
Oh girl you dey ma mind
Mon bébé tous les temps
Et jusqu'à la fin des temps
Personne ne peut prendre ta place
My heart dey beat koo-ko-ka
Living Lavida loo-lo-ca
My baby baby too sober
She dey love me and I too love her
Your body bad your body finer
10 over 10 oluwa design am
I no go lie na you sabi am
Oh baby Mai would you be mine for life
I don't wanna loose you baby just dey by my side
Anything you want call on me I go provide
I know sey your friends and fam no dey like my matter
Matter matter matter
I no be Eazi but I fi to make them realize
Girl you dey ma mind
Mon bébé tous les temps
Et jusqu'à la fin des temps
Personne ne peut prendre ta place
Oh girl you dey ma mind
Mon bébé tous les temps
Et jusqu'à la fin des temps
Personne ne peut prendre ta place
My heart dey beat koo-ko-ka
Living Lavida loo-lo-ca
My baby baby too sober
She dey love me and I too love her
My heart dey beat koo-ko-ka
Living Lavida loo-lo-ca
My baby baby too sober
She dey love me and I too love her
You gimme good vibes and the energy
Come sip some henessey
Make I write sweet melodies for you
Ebi you dey make I loose my mind
You dey make I loose control
Odo ooh odo
I don't wanna loose you baby just dey by my side
Anything you want call on me I go provide
I know sey your friends and fam no dey like my matter
Matter matter matter
I no be Eazi but I fi to make them realize
Girl you dey ma mind
Mon bébé tous les temps
Et jusqu'à la fin des temps
Personne ne peut prendre ta place
Oh girl you dey ma mind
Mon bébé tous les temps
Et jusqu'à la fin des temps
Personne ne peut prendre ta place
My heart dey beat koo-ko-ka
Living Lavida loo-lo-ca
My baby baby too sober
She dey love me and I too love her
Your body bad your body finer
10 over 10 oluwa design am
I no go lie na you sabi am
Oh baby Mai would you be mine for life
I don't wanna loose you baby just dey by my side
Anything you want call on me I go provide
I know sey your friends and fam no dey like my matter
Matter matter matter
I no be Eazi but I fi to make them realize
Girl you dey ma mind
Mon bébé tous les temps
Et jusqu'à la fin des temps
Personne ne peut prendre ta place
Oh girl you dey ma mind
Mon bébé tous les temps
Et jusqu'à la fin des temps
Personne ne peut prendre ta place
My heart dey beat koo-ko-ka
Living Lavida loo-lo-ca
My baby baby too sober
She dey love me and I too love her
My heart dey beat koo-ko-ka
Living Lavida loo-lo-ca
My baby baby too sober
She dey love me and I too love her
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.