Jejeli

They call me philz
Young boy wey dey run matter
Ayayaya

You don do me bad
You don me many things
Wey I no fit talk at all
I know I don't mean shit to you
And I no fit vex for you
Even if you no dey wish me well
Everything alright

But you know say
If I collect you go collect
But you know say
And my connect na your connect
Destiny dey ototo
I wan chilli for my lolo
I just want to praise the lord lord
Everything alright

Jejeli jejeli oh
Jeheli mon lo ni oh
Jejeli jejeli oh
Jeheli mon lo ni oh

Many things many things wey dey my mind
Many things wey I no fit comprehend
Enemies enemies dem dey for line
No be everything I fit to prevent
Even all the people I dey call my bro
Dem wan break my bone
Then act like they show me love
As if it's not enough
They still wanna off me stove

But you know say
If I collect you go collect
But you know say
And my connect na your connect
Destiny dey ototo
I wan chill for my lolo
I just want to praise the lord lord
Everything alright

Jejeli jejeli oh
Jeheli mon lo ni oh
Jejeli jejeli oh
Jeheli mon lo ni oh



Credits
Writer(s): Philip Anazia
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link