Dangerous Baby
Hmmm-mmm
Hmmm-mmm
Hmmm, Hmmm
I've been to North
I've been to south
Because of you, I dey for roundabout
If I Dey talk, I say no Dey shout (shhh)
The way this your sexy booty steady just dey bounce
Because of you, I go spend my cash
Other guys see you dem dey bow
Your body Dangerous
E do me one kind thing
Wey make my 'ko le gan
Your body Dangerous
E do me one kind thing
Wey make my 'ko le gan
(agh-aghn)
Oriyami eleko, ibadi lo mo yi fe fi pami o
Abeg Shey you gbami o
Won kan fe la mi o
(ayy)
I jam Maitama babe for Maraba
2 seconds mo ko s'agbada
Whining this back thing
Till 6:30, on top my thing
But it's not allowed
This your body
Sh'oun lo fe fi pami
You still turn up for my Party
(pa-pa-pa)
But I'll still spank you tonight, if you ready.
(ta-ta-ta)
This your body
E dey cure me and my konji
Omo yi ma she mi, I'm not Zaddy, mi o ready
(shongbo oh)
Your body Dangerous
E do me one kind thing
Wey make my 'ko le gan
Your body Dangerous
E do me one kind thing
Wey make my 'ko le gan
(agh-aghn)
If the matter don cast
E don cast be that
You' know flow dangerous and radical
My gbedu lit so hot like i pass ciga
I gotta focus on dream and my cheddas
(ayy-ayy)
Ojoro
You know say this life sweet
E funny bro (ayy), If you l'owo
Your body so dangerous, lo je kin fe gbe e gan
(lo-lo)
Make we dey chill on a low
Make we do this thing
(low low)
Put on code code
Dangerous Baby
As a Dangerous Baby
Dangerous Baby
O fe pami pelu billing
Dangerous Baby
Dangerous Baby
Dangerous Baby
O fe pami pelu billing
Hmmm-mmm
Hmmm, Hmmm
I've been to North
I've been to south
Because of you, I dey for roundabout
If I Dey talk, I say no Dey shout (shhh)
The way this your sexy booty steady just dey bounce
Because of you, I go spend my cash
Other guys see you dem dey bow
Your body Dangerous
E do me one kind thing
Wey make my 'ko le gan
Your body Dangerous
E do me one kind thing
Wey make my 'ko le gan
(agh-aghn)
Oriyami eleko, ibadi lo mo yi fe fi pami o
Abeg Shey you gbami o
Won kan fe la mi o
(ayy)
I jam Maitama babe for Maraba
2 seconds mo ko s'agbada
Whining this back thing
Till 6:30, on top my thing
But it's not allowed
This your body
Sh'oun lo fe fi pami
You still turn up for my Party
(pa-pa-pa)
But I'll still spank you tonight, if you ready.
(ta-ta-ta)
This your body
E dey cure me and my konji
Omo yi ma she mi, I'm not Zaddy, mi o ready
(shongbo oh)
Your body Dangerous
E do me one kind thing
Wey make my 'ko le gan
Your body Dangerous
E do me one kind thing
Wey make my 'ko le gan
(agh-aghn)
If the matter don cast
E don cast be that
You' know flow dangerous and radical
My gbedu lit so hot like i pass ciga
I gotta focus on dream and my cheddas
(ayy-ayy)
Ojoro
You know say this life sweet
E funny bro (ayy), If you l'owo
Your body so dangerous, lo je kin fe gbe e gan
(lo-lo)
Make we dey chill on a low
Make we do this thing
(low low)
Put on code code
Dangerous Baby
As a Dangerous Baby
Dangerous Baby
O fe pami pelu billing
Dangerous Baby
Dangerous Baby
Dangerous Baby
O fe pami pelu billing
Credits
Writer(s): Oluwatosin Samuel Bello (psalm Bee)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.