Omo Na God
If e no be God
I for don die long since
Man don steady on the grind
I don't take nonsense
Man don see many things
Man don face many things
Man don see many things
My eyes (Yanu) don see many things I swear
Before before, them say we dey feel among
But nowadays them say our money long
Weather you dey for me or you no dey for me
Oga that one na for your pocket
I know men wey dey for me
I bulu onye mgbu, si ebe a pụọ
Men na e bulụ ike, i na ebu akpọ
Bigger bag bụ ife anyị achọ
Owu ite na nleka, ife anyị na asọ
All I do is win, win, win like play like play (like play like play)
And when they ask me how I dey do am
I tell them say ọmọ ọmọ
Ọmọ na God
When you see me dripping harder
Ọmọ na God
When you see me doing bigger
Ọmọ na God
When you see me making mula
Ọmọ na God, I say na God
Ọmọ na God
When you see me dripping harder
Ọmọ na God
When you see me doing bigger
Ọmọ na God
When you see me making mula
Omo na God, I say na God
I'm not yet where I wanna be
But no more where I used to be
Getting love like Peter Obi
From Eko, Imo and Kogi
That hustle wey buy you bicycle go buy you car tomorrow
That hustle wey make you cry go surely wipe away your sorrow
Do what you know how to do best
Chase the paper before you chase girls
Me I can't fail put me on test
I go harder on the hustle like say na s*x, seh
Men adirọ zi achi, eticha mgbada, eticha uncle ya
Igbado anya na ọlụ owee bụlụ ya
Ife nile abulo kwa oke ite
Ọmọ na God
When you see me dripping harder
Ọmọ na God
When you see me doing bigger
Ọmọ na God
When you see me making mula
Ọmọ na God, I say na God
Ọmọ na God
When you see me dripping harder
Ọmọ na God
When you see me doing bigger
Ọmọ na God
When you see me making mula
Ọmọ na God, I say na God
If no be God (if no be God)
I for don die long since (eh)
Man don steady on the grind
I don't take nonsense (oh oh)
Man don see many things
Man don face many things
Man don see many things
My eyes don see many things I swear
If no be God
I for don die long since
Man don steady on the grind
I don't take nonsense
Man don see many things
Man don face many things
Man don see many things
My eyes don see many things
Ọmọ na God
When you see me dripping harder
Ọmọ na God
When you see me doing bigger
Ọmọ na God
When you me me making mula
Ọmọ na God, I say na God
Ọmọ na God
When you see me dripping harder
Ọmọ na God
When you see me doing bigger
Ọmọ na God
When you me me making mula
Ọmọ na God, I say na God
Seh hee, m dapụta n'ọgbọ men na eji ego saam alụ
Oporo nwa na Manila, I so na ife ana alụ
Shout out to BOG Frank Stoner nwoke kwụ n'ọkụ steady ka aga si ọ bụ Solar
Taa nwanne ekwu go m ya before, enwem men na street
Somebody like Akụ big na Nkpor
Arab money na Asia
I see you Atu Group, ya na Dangote na Asia
Kedu maka freezy noni, Agụ 1 na Asia
Ọmọ na God
It's Figo M yor, Ekpeke!
I for don die long since
Man don steady on the grind
I don't take nonsense
Man don see many things
Man don face many things
Man don see many things
My eyes (Yanu) don see many things I swear
Before before, them say we dey feel among
But nowadays them say our money long
Weather you dey for me or you no dey for me
Oga that one na for your pocket
I know men wey dey for me
I bulu onye mgbu, si ebe a pụọ
Men na e bulụ ike, i na ebu akpọ
Bigger bag bụ ife anyị achọ
Owu ite na nleka, ife anyị na asọ
All I do is win, win, win like play like play (like play like play)
And when they ask me how I dey do am
I tell them say ọmọ ọmọ
Ọmọ na God
When you see me dripping harder
Ọmọ na God
When you see me doing bigger
Ọmọ na God
When you see me making mula
Ọmọ na God, I say na God
Ọmọ na God
When you see me dripping harder
Ọmọ na God
When you see me doing bigger
Ọmọ na God
When you see me making mula
Omo na God, I say na God
I'm not yet where I wanna be
But no more where I used to be
Getting love like Peter Obi
From Eko, Imo and Kogi
That hustle wey buy you bicycle go buy you car tomorrow
That hustle wey make you cry go surely wipe away your sorrow
Do what you know how to do best
Chase the paper before you chase girls
Me I can't fail put me on test
I go harder on the hustle like say na s*x, seh
Men adirọ zi achi, eticha mgbada, eticha uncle ya
Igbado anya na ọlụ owee bụlụ ya
Ife nile abulo kwa oke ite
Ọmọ na God
When you see me dripping harder
Ọmọ na God
When you see me doing bigger
Ọmọ na God
When you see me making mula
Ọmọ na God, I say na God
Ọmọ na God
When you see me dripping harder
Ọmọ na God
When you see me doing bigger
Ọmọ na God
When you see me making mula
Ọmọ na God, I say na God
If no be God (if no be God)
I for don die long since (eh)
Man don steady on the grind
I don't take nonsense (oh oh)
Man don see many things
Man don face many things
Man don see many things
My eyes don see many things I swear
If no be God
I for don die long since
Man don steady on the grind
I don't take nonsense
Man don see many things
Man don face many things
Man don see many things
My eyes don see many things
Ọmọ na God
When you see me dripping harder
Ọmọ na God
When you see me doing bigger
Ọmọ na God
When you me me making mula
Ọmọ na God, I say na God
Ọmọ na God
When you see me dripping harder
Ọmọ na God
When you see me doing bigger
Ọmọ na God
When you me me making mula
Ọmọ na God, I say na God
Seh hee, m dapụta n'ọgbọ men na eji ego saam alụ
Oporo nwa na Manila, I so na ife ana alụ
Shout out to BOG Frank Stoner nwoke kwụ n'ọkụ steady ka aga si ọ bụ Solar
Taa nwanne ekwu go m ya before, enwem men na street
Somebody like Akụ big na Nkpor
Arab money na Asia
I see you Atu Group, ya na Dangote na Asia
Kedu maka freezy noni, Agụ 1 na Asia
Ọmọ na God
It's Figo M yor, Ekpeke!
Credits
Writer(s): Chikwado Modestus Ike
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.