Alubarika (feat. Bryhim Sings)
(Woah-woah)
(Yea-yeah)
(Mmm-mmm)
(Ooo-oooo, Oooo)
(Ooo-oooo, Oooo)
(Ooo-oooo, Oooo)
Yeah
Àlùbáriká, Àlùbáriká
Ọ'lọ'wùn májẹ' kín kún tálèká
Kún tálèká (Óoooh ooh ooh)
Àlùbáriká, Àlùbáriká
Ọ'lọ'wùn májẹ' kín kún tálèká
Kún tálèká
As you Dey see me now
Looking me me like cinema
Me I no be criminal
My money no be minimal
Shey you Dey feel me now?
She don Dey feel me now
She want come get it now
Girl my yard is 20 miles
Who no know
No go know (Hmm, no go know)
All the things I don face (Don face)
Ọ'mo I for don craze (Don craze yeah)
Steadily I am in my zone (Am in my zoneee)
Created my own space
Shorten all their long race
Let's talk about things
They don't like to say
Cos Ọ'luwa lo shey ehh (Hmmm hmmm)
Nothing wey man fit change (Hmmm hmmm)
Cos now am getting paid
Ema kpa mi na (Ẹma kpami na)
Am going far dem wan bring me down (Ẹma kpami na)
Alphabetical money now
Oshey cos God Dey we Dey
Àlùbáriká, Yea, Àlùbáriká
Ọ'lọ'wùn májẹ' kín kún tálèká
Kún tálèká
Ooooh ooh ooh
Àlùbáriká, Àlùbáriká
Ọ'lọ'wùn májẹ' kín kún tálèká
Kún tálèká
As you Dey see me now
Looking me me like cinema
Me I no be criminal
My money no be minimal
Shey you Dey feel me now?
She don Dey feel me now
She want come get it now
Girl my yard is 20 miles (Oh o oh)
(As you Dey see me now)
(Looking me me like cinema)
(Me I no be criminal)
(My money no be minimal)
(Shey you Dey feel me now?)
(She don Dey feel me now)
(She want come get it now)
(Girl my yard is 20 miles)
(Yea-yeah)
(Mmm-mmm)
(Ooo-oooo, Oooo)
(Ooo-oooo, Oooo)
(Ooo-oooo, Oooo)
Yeah
Àlùbáriká, Àlùbáriká
Ọ'lọ'wùn májẹ' kín kún tálèká
Kún tálèká (Óoooh ooh ooh)
Àlùbáriká, Àlùbáriká
Ọ'lọ'wùn májẹ' kín kún tálèká
Kún tálèká
As you Dey see me now
Looking me me like cinema
Me I no be criminal
My money no be minimal
Shey you Dey feel me now?
She don Dey feel me now
She want come get it now
Girl my yard is 20 miles
Who no know
No go know (Hmm, no go know)
All the things I don face (Don face)
Ọ'mo I for don craze (Don craze yeah)
Steadily I am in my zone (Am in my zoneee)
Created my own space
Shorten all their long race
Let's talk about things
They don't like to say
Cos Ọ'luwa lo shey ehh (Hmmm hmmm)
Nothing wey man fit change (Hmmm hmmm)
Cos now am getting paid
Ema kpa mi na (Ẹma kpami na)
Am going far dem wan bring me down (Ẹma kpami na)
Alphabetical money now
Oshey cos God Dey we Dey
Àlùbáriká, Yea, Àlùbáriká
Ọ'lọ'wùn májẹ' kín kún tálèká
Kún tálèká
Ooooh ooh ooh
Àlùbáriká, Àlùbáriká
Ọ'lọ'wùn májẹ' kín kún tálèká
Kún tálèká
As you Dey see me now
Looking me me like cinema
Me I no be criminal
My money no be minimal
Shey you Dey feel me now?
She don Dey feel me now
She want come get it now
Girl my yard is 20 miles (Oh o oh)
(As you Dey see me now)
(Looking me me like cinema)
(Me I no be criminal)
(My money no be minimal)
(Shey you Dey feel me now?)
(She don Dey feel me now)
(She want come get it now)
(Girl my yard is 20 miles)
Credits
Writer(s): Abdulsalam Zakari, Mohammed Ibrahim
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.