Lonely At The Top - Sped Up
(Ob')
(Obah)
It's lonely at the top (lonely, lonely, lonely)
Money on my mind (money, money, money)
Don't care what they yarning about me in particular (ko kan mi, kan mi, kan mi)
Out here on the road chasing my dream because I know (no one can chase it for me)
Won l'Ololade ma n gb'omo lo (gb'omo lo)
Borokoto idi sh'omo lo (idi sh'omo lo)
E fi won s'ile je kan ma lo
No dey find anybody na money I want (me, I want)
No dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
Won ti ge Asake l'еti lo (l'eti lo)
They say "life na onе, no get anothеr one"
I go take am do wetin I lovе (wetin I love)
Wetin you love oh, no be wetin I love oh
Wetin I love, I go do am with all my heart oh
Ogogoro no be vodka (vodka, ahh)
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time (waste time)
Mr. Money ginger ah, ahh
Just carry me on, baby, no time (no time)
Bad boy dey, me, I dey fine
And at the same time, me, I dey high
Mo duro tan, mo stand out, calm down
You go dey fine like fine wine, no decline
Sing about it, extraordinary things
Show me love, I go show you more
O por, l'opo, por (por)
Wo b'oshe nshee, wo b'oshee nshee
Omo, e don tey, je a sh'eere gele
Mon foh f'aye, moti foh f'aye, ye-ye
Ololade ma n gb'omo lo (gb'omo lo)
Borokoto idi sh'omo lo (idi sh'omo lo)
E fi won s'ile je kan ma lo (ayy-ayy)
No dey find anybody na money I want (me, I want)
No dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
Won ti ge Asake l'еti lo (oh-oh, l'eti lo)
They say "life na onе, no get anothеr one"
I go take am do wetin I lovе
Wetin you love oh, no be wetin I love oh (wetin you love oh, no be wetin I love oh)
Wetin I love, I go do am with all my heart oh (wetin I love, I go do am with all my heart oh)
Ogogoro no be vodka (ogogoro no be vodka)
Mr. Money ginger (Mr. Money ginger)
But una know I no dey waste time (no dey waste time)
Mr. Money ginger ah, ahh (Mr. Money ginger ah, ahh)

Credits
Writer(s): Olamide Adedeji, Marcel Akunwata, Ololade Ahmed
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.