Genesis (Intro)

I have fears
There's no one i can tell

I just dey by myself
On this road i lost friends

But i don't care
I don lose my conscience

I don start to do bad
There's a hoe on my bed

All those times that i got scared
When i almost lost myself

Then i tightened up my belt
Cause no one go dey if i fall down now

All those times that i got scared
When i almost lost myself

When i almost lost my breath
Cause no one go dey if i fall down now

Don't be offended
If i start to make that shine

And i no dey look your eyes
Cause you no be me part of my Genesis

Don't be offended
Cause i don get many guys

Wey dem don shenk me thrice
For my Genesis

See tears(omije)
Wey dey fall from my eyes

Only me paid the price
Dem no fit recognize

All of my peers
They don pass me for side

All of them don dey shine
Abi make i baff for shrine

All those times that i got scared
When i almost lost myself

Then i tightened up my belt
Cause no one go dey if i fall down now

All those times that i got scared
When i almost lost myself

When i almost lost my breath
Cause no one go dey if i fall down now

Don't be offended
If i start to make that shine

And i no dey look your eyes
Cause you no be me part of my Genesis

Don't be offended
Cause i don get many guys

Wey dem don shenk me thrice
For my Genesis

Don't be offe
Don't be offe

Don't be offended o
Don't be offe

Don't be offe
Don't be offended o

Shey you don hear the jam?
Shey you don see e mad?

When it's Fash and basstad you know it's a mother fukin jam



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link