Wire

(M-M-Murderer)
(Wooh)

Na once you go try am
Na once I go disconnect
E no matter wetin sup, better days ahead oh
Bonjour bonjour, oya, j'mappelle
Wetin dey sup, wey everywhere red oh?
I hope the situation is not immortal (is not immortal)
Can I rest on you, can you be my comforter?
Anytime you see a soldier, smile oh
Green on green, credit alert oh

Gbaun-gbaun, gbaun-gbaun, gbaun-gbaun, gbaun (mm-mm, mmm)
Won wa mi, won wa mi, I don go far-far, far-'ar
On a different pattern from a very different world
I no dey support am oh but kin gba wire l'ekan
Kin gba wire l'ekan

I go dey, I go dey-dey-dey, I go dey
I go dey from morning 'till night
Dey reason to make mulla, mulla, mulla, mulla
Walahi
I go dey-dey-dey, I go dey (I go dey)
I go dey from morning 'till night ('till night)
Dey reason to make mulla, mulla, walahi

Na once you go try am
Na once I go disconnect
E no matter wetin sup, better days ahead oh (better days ahead oh)
Bonjour bonjour, oya, j'mappelle
Wetin dey sup, wey everywhere red oh?
I hope the situation is not immortal (is not immortal)
Can I rest on you, can you be my comforter?
Anytime you see a soldier, smile oh (smile oh)
Green on green, credit alert oh

Gbaun-gbaun, gbaun-gbaun, gbaun-gbaun, gbaun (mm-mm, mmm)
Won wa mi, won wa mi, I don go far-far, far-'ar
On a different pattern from a very different world
I no dey support am oh but kin gba wire l'ekan
Kin gba wire l'ekan

I go dey, I go dey-dey-dey, I go dey
I go dey from morning 'till night
Dey reason to make mulla, mulla, mulla, mulla
Walahi (walahi)
I go dey-dey-dey, I go dey (I go dey)
I go dey from morning 'till night ('till night)
Dey reason to make mulla, mulla, mulla, mulla (mulla)
Walahi (walahi)

Walahi, walah-i-i
Mm, walah-i, walah-i-i-i
Walah-i-i-i, walah-i-i-i-i
Walah-i (walah-i, walah-i)



Credits
Writer(s): Abiodun Akintunde, Elijah Olanite
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link