Help
Shey you dey here
Dagame dey here
T to the E M P L E
You know what time it is
Hello
Excuse me sis
Hello lo lo lo lo lo
Kile le yi
Kilo Ko yi
Cool down baby no kill somebody
If you no pity me,pity my mummy
Way you whine your body wo you go finish my money
The way you break your waist turn me your biggest fan
Young John wicked but na you wicked pass
Omg see wetin you carry for back
Man's on fire but na you wey dey cool me down
Overload leleyi and still loading
If you be drug I'll be on overdose
No Dey sleep on my matter no dey jonze me
Bounce your body like rugar wey dey for jonzing
Kilode Oh baby kinimoshe
Ereni kashe jo ma shemi le she
Pemi Loru ko,fami ni run gbon
Sharperly make we do am,oun peju oun do she
She say she want to la la la la la oh
She say she want to do do do do do oh
She say she want to go ta ta ta ta oh
Make a man scream oh my God oh
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Omo jomolo
Omo no omo pa
Different girls want me,Orobo,lepa
Oh baby ma payan,Owo ni kopa
But if dem fuck with ur money,fun wan je koba
I no dey play,I no dey joke on top your matter
Na you be boss,na you be queen,madam the madam
If you need ride I'll be Benz no be okada
I'll be your man be your bro,still be your dada
I fit to die for you,Be your commando
Anything wey you want I swear I go do
Even oxlade know I dey fear Ojuju
But for you my baby God punish Ojuju
She say she want to la la la la la oh
She say she want to do do do do do oh
She say she want to go ta ta ta ta oh
Make a man scream oh my God oh
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Shey you dey here
Dagame dey here
Dagame dey here
T to the E M P L E
You know what time it is
Hello
Excuse me sis
Hello lo lo lo lo lo
Kile le yi
Kilo Ko yi
Cool down baby no kill somebody
If you no pity me,pity my mummy
Way you whine your body wo you go finish my money
The way you break your waist turn me your biggest fan
Young John wicked but na you wicked pass
Omg see wetin you carry for back
Man's on fire but na you wey dey cool me down
Overload leleyi and still loading
If you be drug I'll be on overdose
No Dey sleep on my matter no dey jonze me
Bounce your body like rugar wey dey for jonzing
Kilode Oh baby kinimoshe
Ereni kashe jo ma shemi le she
Pemi Loru ko,fami ni run gbon
Sharperly make we do am,oun peju oun do she
She say she want to la la la la la oh
She say she want to do do do do do oh
She say she want to go ta ta ta ta oh
Make a man scream oh my God oh
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Omo jomolo
Omo no omo pa
Different girls want me,Orobo,lepa
Oh baby ma payan,Owo ni kopa
But if dem fuck with ur money,fun wan je koba
I no dey play,I no dey joke on top your matter
Na you be boss,na you be queen,madam the madam
If you need ride I'll be Benz no be okada
I'll be your man be your bro,still be your dada
I fit to die for you,Be your commando
Anything wey you want I swear I go do
Even oxlade know I dey fear Ojuju
But for you my baby God punish Ojuju
She say she want to la la la la la oh
She say she want to do do do do do oh
She say she want to go ta ta ta ta oh
Make a man scream oh my God oh
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Help po po po
Help po po po Help
Shey you dey here
Dagame dey here
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.