Papa

Dear Lord, I don come
To speak my mind
If no be you i for don fall
But na you help me climb
Nobody fit do wetin you do
Nobody fit understand
The reason I dey all over you

Papa, how you do am oh
E dey scatter my dAdA
How you cover for me
When dem been visit BABA
It hurts so bad inside
E pain me GAGA
Na you be my chairman sir
Na you be my OGA
Everything wey me I get
I no mind bring am back to you
The life I dey live na you I get
In fact ngiyabonga (thank you)
Thank you father for the things wey you do today
And all the things wey you don do for me since yesterday
The ones you promise me, I come here to say ngiyabonga oh!

The way you carry the blessings dey shower this boy for body, (O mara mmara mma)
The way you carry the favour dey shower this boy e plenty, (O sara mba ra mba)
If no be you where I for dey
If no be you Wetin I for do
You dey give me joy oh
You dey oh

Papa, how you do am oh
E dey scatter my dADA
How you cover for me
When dem been visit BABA
It hurts so bad inside
E pain me GAGA
Na you be my chairman sir
Na you be my OGA
Everything wey me I get
I no mind bring am back to you
The life I dey live na you I get
In fact ngiyabonga (thank you)
Thank you father for the things wey you do today
And all the things wey you don do for me since yesterday
The ones you promise me I come here to say ngiyabonga oh!



Credits
Writer(s): Precious Marc
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link