Control Me (feat. Cloudz Beatz)

Uhh no

Girl it's different with you
Bahd man waiting for your loving
(Bahd man waiting for your love o)
Say make you control me
Bahd man lazy for your loving now
(Bahd man lazy for your lov lo lo lo lo)

Melanin Oya give me give me
(Give me give me some love)
This your body no fit finish finish
(E no fit finish at all)
You and I should be winning winning
(And winning winning some more)
Wahala no dey finish finish
(E no dey finish at all)

Control me with your body
Body body body
Oya come closer with your body
Body body body
Shawty tell me say she a bahdie
Bahdie bahdie bahdie ye
Girl let's party like it's 90
90 90 90 ye

Where you dey?
Your body bring light; faraday
And if I catch you holiday
Girl I go love you anyday na na
Where you dey?
Dem been dey laugh me for your case
And if I carry gun shey na craze
But still I won fight for your case ohh no

Ogologo I go dey shout ogolo for odor o
(Shout ogolo for odor)
E be you wey dey ginger my brain odor
(Ginger my brain odor)
Shey na you wey dey control me odor o
(Control me odor)
Give me love no dey confuse me oh no

Melanin Oya give me give me
(Give me give me some love)
This your body no fit finish finish
(E no fit finish at all)
You and I should be winning winning
(And winning winning some more)
Wahala no dey finish finish
(E no dey finish at all)

Control me with your body
Body body body
Oya come closer with your body
Body body body
Shawty tell me say she a bahdie
Bahdie bahdie bahdie ye
Girl let's party like it's 90
90 90 90 ye

Girl it's different with you
Badh man waiting for your loving nah
Say make you control me
Badh man lazy for your loving nah



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link