Shima

See baby I dun vex
Do me sotey I con rest hmm
For yu baby I dun stress
I Swear to god me I no dey like stress no
Your billing I dun respond
If e no reach or yu no satisfy
No pity me, I dun press more
Do u sotey u go comment
Hmm my baby
Whatever they do, dem no fit break us oh no
Hmm my lady
Me and yu go take over the nation oh
Shima o, Shima o
Girl take whatever yu want
Shima o, Shima o
E dey pepper like shitor o
Hmm my baby
Whatever they do, dem no fit break us oh no
Hmm my lady
Me and yu go take over the nation oh
Shima o, Shima o
Girl take whatever yu want
Shima o, Shima o
E dey pepper like shitor o
What is it you found
What is it you found
Don't tell me
All the things involved
Make yu no go say yu no trust me
Abeg make yu know
I'm not playing with yu girl oh no o
Argument dey come
And my baby make we try avoid am
What position girl choose one
Then I'm gonna bring the pipe o
She wet n deeper down below
Now she dey feel the feeling o
Getting litty we go higher
Gather wings n then we fly o
Maybe it's a dream I don't know
For my dream I go sing to my girl
Hmm my baby
Whatever they do, dem no fit break us oh no
Hmm my lady
Me and yu go take over the nation oh
Shima o, Shima o
Girl take whatever yu want
Shima o, Shima o
E dey pepper like shitor o



Credits
Writer(s): Kevin Eruterio
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link