Bad Gan (IDAN)

Uptibaba oh no no uh uh uhn
(Make sensense knack the ganga)

E be your fault if you no know
E be your fault if you no know me
No be now I go hot oh
Na you dey under the canopy
Shebi they want collect oh
Or they want to kick bucket
My bar I gats collect oh
Make I just dey blow up like trumpet
Para- para!
Omo I gats touch this owo
(Halle)
Make my life dey soft like four pillows
Anything I carry
Gats dey come in two, Kehinde and Taye
I say, anything I carry
Gats dey come in two oou-oou, oou-oou

I bad gan
You supposed don dey call me Idan
I dey the front
Not behind wey dem carry dey sit down

I bad gan
I no dey chase hit song as Idan
E go find me come where I sit down
Forget to dey ball, na to coach men like Zidane

Flows sick pass clinic
It's why they gats feel it
Swear, e be like GeePee - Tank
When I'm bringing that drip
Cut them soap like it's Don Baba J
Since life e no fair, we go tone am, aje
They go think say na Korra, I swear
When things dem ah start to dey turn around, eh
Get that Cheddar
So I never bother when I order
Make I Otedola with the Dollars
Like it's normal eh ee
Teh ni teh, teh ni teh-teh
Waiting my fall, man I swear dem go tey-tey
Davido Adeleke
Stand e strong and I'm still shouting, shepke!
(Shepke!)

I bad gan
You supposed don dey call me Idan
(Call me Idan)
I dey the front
Not behind wey dem carry dey sit down
(Carry dey sit down)

I bad gan
I no dey chase hit song as Idan
E go find me come where I sit down
Forget to dey ball, na to coach men like Zidane

I bad gan
You supposed don dey call me Idan
(Call me Idan)
I dey the front
Not behind wey dem carry dey sit down
(Carry dey sit down)

I bad gan
I no dey chase hit song as Idan
E go find me come where I sit down
Forget to dey ball, na to coach men like Zidane



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link