Mkg

M K G
Many things me eyes dey see
Life of a man e no easy anyhow man
Wetin go be go be
M K G
Many things me eyes dey see
Life of a man e no easy anyhow man
Wetin go be go be
Obi chikolobi obi
African king man a OG
Dem muma dem dem a know me
Dem pupa dem dem a know me
Obi chikolobi obi
African king man a OG
Dem muma dem dem a know me
Dem pupa dem dem a know me

Musically man a full package
Me song now causing damage
All the girls dem call me daddy
Man a worry d like don jazzy
Back in the days nobody dey for me
But right now man a go foreign
Dem know say me no care
Me no fear me no care
Right now me a being cocky
African king never run down
Big shatta like me man a run town
Every show man a shut down
Right now number one on the countdown

M K G
Many things me eyes dey see
Life of a man e no easy anyhow man
Wetin go be go be
M K G
Many things me eyes dey see
Life of a man e no easy anyhow man
Wetin go be go be
Obi chikolobi obi
African king man a OG
Dem muma dem dem a know me
Dem pupa dem dem a know me
Obi chikolobi obi
African king man a OG
Dem muma dem dem a know me
Dem pupa dem dem a know me

Me no take no chances
Me no get no time for jagbajantise
Steady busy man I work as an artist
In a me life man a count me blessings yeah
Me no take no chances
Me no get no time for jagbajantise
Steady busy man I work as an artist
In a me life man a count me blessings yeah

African king never run down
Big shatta like me man a run town
Every show man a shut down
Right now number one on the countdown

M K G
Many things me eyes dey see
Life of a man e no easy anyhow man
Wetin go be go be
M K G
Many things me eyes dey see
Life of a man e no easy anyhow man
Wetin go be go be
Obi chikolobi obi
African king man a OG
Dem muma dem dem a know me
Dem pupa dem dem a know me
Obi chikolobi obi
African king man a OG
Dem muma dem dem a know me
Dem pupa dem dem a know me



Credits
Writer(s): Mr Kem Gee
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link