Soweto

(Thandawelela na mame oh)
(Ooh ooh ooh)
(Oh yea)
(Mmm mm mm)
(Who dey!)
(Mmm mm)
(Mmm mm mm mm)

Call on your doctor
No go dey slogodo oh
Body dey boil me like Ogbono
Body dey do me like Omomo

I say call all your brokoto
No go dey slogodo o (oh oh)
We dey burst your gbololo (oh)
Make I salute your Commando
(Aaaaah)

When I move you watch my step (My step)
I need you and nobody else (eh!)
Master like Kanayo (O Kanayo)
Oh oh yippie yippie ya yo (ha)

If you balanciego (ooh ooh)
I get paper (ooh ooh)
If I like your Soweto
I go follow your craze go
Craze go

Where we dey go, go go go
Pull up swaa Soweto (who dey)
Where we dey go, go go go
Pull up swaa Soweto (mm mm mm mm mm)

Whine your waist oh Tomiwa
Igbodare, Chidera (eh)
Aboki dey Mutumina (weh weh!)
If you get Suya I go carry am

Oh Karashika
The beat get shaker so it means you go shake am
What is the use of my money take am
No go dey form Ogaranya o

Something must kill a man
A man must die
People wey kill Jesus Christ
Wey kill Jesus Christ
Roman Soldiers

My village people hating (village)
Hating for wetin (aah)
They can't tolerate it
(Tunde oh oh)

Tunde don dey craze o
Eh for your case oh
Una go dey there dey vex o
Dey there dey vex

(Where we dey go go go go)
(Pull up swaa Soweto)
(Where we dey go go go go)
(Pull up swaa Soweto)

(Whistle)



Credits
Writer(s): Austin Nwamara
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link