YOLO
Whoa wo uh uh uh wo wo
Wo wo uh uh uh wo wo hmm yeah yeah
Whoa...
Igbo
And alcohol
That's all I need I'm staying up till after 4
Burst out the loud
Turn down for what
Girl are you gonna shake your yansh say yes or nah
Cos you see good girl
No Dey my party
I need a Barney wey go put am for my body
If she's a rude girl
That one na paddy
Leave all these ashana for there that one no sabi
See my name gon' live forever but I'm tryna live for now
If this life is just a show, I'll kill it and take a bow
All the money wey you save, just no pray make motor jam you
Cos this thing e no too serious you go kpeme anyhow
Yolo yolo
Yolo yolo lo lo
Yolo yolo lo lo
I just wan wombolombo
Yolo yolo
Yolo yolo lo lo
Yolo yolo lo lo
I just wan wombolombo
Chop all my savings
Only God can save me
I no wan Dey hear say I no drink but liver fail me
You might think I'm crazy
Fucking all these ladies
I no wan Dey hustle pass wetin dem plan to pay me

(Call the paramedic)

Credits
Writer(s): Oriye Ibinabo Kelvin, Eric Isaac Utere
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.