Finish Me

Yeah yeah yeah yeah
Uuh
(Yeah yeah yeah yeah)

I swear this girl wan finish me o
Her body count na infinity o
Angelina and Bernice o
They say they wan carry me de go
I swear this girl don craze o
She want to call Magnese o
And she de hot like Philip o
Me I no come price meat o

I want the full package me I wan turn up
She be finalist i be up comer
Dem de carry me de go de go one corner
Wey me I no know but I wan turn up
Tonight tonight she be fore runner
Shey I fit bend you like say I be Omah
She de keep am on a low like the boy Burna
Nobody need to know say the boy don bad

Under under under
See me I ponder ponder ponder
She show me her color color color
Come she de show me her under under under
She de inside corner corner corner
So me I wonder wonder wonder
Wetin de corner corner corner
So me I enter turn her under hmm

Shey you like Valentino
As you de come allow me to know o
As you de play with my machine o
As I de ball like Ronaldinho
I swear this girl riding with me o
And she de drive pass limit e o
And she no get her permit e o
She want to spend my vanity o

I swear this girl wan finish me o
Her body count na infinity o
Angelina and Bernice o
They say they wan carry me de go
I swear this girl don craze o
She want to call Magnese o
And she de hot like Philip o
Me I no come price meat o

I want the full package me I wan turn up
She be finalist i be up comer
Dem de carry me de go de go one corner
Wey me I no know but I wan turn up
Tonight tonight she be fore runner
Shey I fit bend you like say I be Omah
She de keep am on a low like the boy Burna
Nobody need to know say the boy don bad

Under under under
See me I ponder ponder ponder
She show me her color color color
Come she de show me her under under under
She de inside corner corner corner
So me I wonder wonder wonder
Wetin de corner corner corner
So me I enter turn her under hmm



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link