Villain to Love

Uh uh
Seth Leo no no
On this beat is called (Jea)

Uh huh
Oh no oh no no no
I don't want to reason bad things no more
All the pains and depression is too much
I don't want to reason bad things no more
If they talk they go say me I do too much

Party don start
Shayo don high
See all this people wey dey form like say
Dem neva see us
Shebi "my curse yours" if I discuss shebi you go see minus
Feelings banter
Me no go let you go
Shebi na my songs you go sing you know
If I give her gbedu but It's not comfort eh oh

Me, I'm a villain to love
Shebi I dey sing this songs
Everything I do is on God oh
Make you no dey wait for billboard oh
Me, I'm a villain to love
(Me, I'm a villain to love)

Plenty gangster wey dey form Papa
Inside ganja you go know say Fanta
No be Fanta shebi say na banzer
Inna Ganda ah
Shebi you dey hear me for your radio
My kele kele no be daily oh
She just wanna show me good loving oh
Me I no want any loving no no no no
Me I no want e no o

Me, I'm a villain to love
(Me,I'm a villain to love)

Me, I'm a villain to love
Shebi I dey sing this songs
Everything I do is on God oh
Make you no dey wait for billboard oh
Me, I'm a villain to love

Everything I do is on
Everything I do is on
Shebi you dey sing this song oh ooh
Mi ti do
Mi mi do
Si si do
Me, I'm a villain to love



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link