Foes (feat. Lexamazing)

The only thing wey de bother me
Na to make this money oh
If I was down or I de on a low
You for change am for me oh
Friends turned foes
Last time I checked, when you broke
Nobody cares
In my zone leave me abeg

I was under the rain
Nobody cover me now wen I de up
Make nobody bother me
I no resemble you, no de brother me
When I get money
No one discover me

Under the rain
Nobody cover me now wen I de up
Make nobody bother me
I no resemble you, no de brother me
When I get money u
No one discover me

My life de sweet I want to demo
E no bitter like I alomo
Dem see the light dem want to
Show love, now they love me
And my color
Now I no fit settle for less
I already know say me I be the best
Very soon we go fly in a jet
When the gdedu drop oh
Nobody go rest oh

For this life every man's unholy
Nor be rush I de like run slowly
And I de let money vibes control me
Use my brain and my hands
And write my own story ee

The only thing wey de bother me
Na to make this money oh
If I was down or I de on a low
You for change am for me oh
Friends turned foes
Last time I checked, when you broke
Nobody cares
In my zone leave me abeg

I was under the rain
Nobody cover me now wen I de up
Make nobody bother me
I no resemble you, no de brother me
When I get money
No one discover me

Under the rain
Nobody cover me now wen I de up
Make nobody bother me
I no resemble you, no de brother me
When I get money you
No one discover me

Say I no resemble you, if my money
Long e go humble you
But now all the jokes on you
With lex on a verse am amazing too



Credits
Writer(s): Okru Alexander
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link