Nine
(Rugerlaba)
(Rugerlaba, Rugerlaba)
(Kukuruku)
Oh-yeah (oh-yeah), oh-yeah (oh-yeah), oh-yeah (oh-yeah)
(Rugerlaba)
(Rugerlaba, Rugerlaba)
I like wetin I like
I get nine lives, e don nearly finish
But, I go chop you, drink Turbo on top
If I perish, I perish
Shey you dey hear me?
Be like say I don get witch, mm
I wan carry all the kele comot
Be like say I selfish
I loose concentration (concentra', concen')
Wetin you do me so? (Shalaye, shala')
Mmm-ah, for your information (komope, komo)
Leave your bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car
Omoge balance (joko)
Make I knack am (Tonto)
One drag of choko
Omo, I lose balance (Poco)

Ruger, Ruger (Rugerlaba)
Ruger, Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger (Rugerlaba)
Ruger, Ruger, (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger
I like wetin I like
I get nine wives but, e never do me
I go like to add Loveth, Kiki, Valentina and Funmi
Shey dem dey do me?
She bring her lawyer come sue me
I carry you come my section, you no wan knack
Oda'ipe you stupid

(Millas Mix)

Credits
Writer(s): Michael Olayinka Adebayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.