Shakara

Shey go say
She go say I be lady
She go say
She go say I nor be

My benedicta
She text me everyday like wowo
And when i look into your eyes
I see paradise
I know
From head to toe
You be the one God send to my soul
Just let me know
Let me know ooo
You had this dick for the past 7 months
Taking perfect pictures
But we don't even talk anymore
(Loud)

I let her booty bounce for me slow wine
Ewe sososo
Mi re dododo
Kirikpo
Gimmie love
Since the day I set my eyes on you
Shakara e nor dey kpai person
I for don kpai blessing
I for don light Tessy mercies plenty
But I love my Rita
Bros I wan marry am
Baba yebariba oh no

Baby go low low low
Baby girl move
Baby shake waistline baby let loose
We dey get money and we dey catch cruise
Talking about okoto
The credit alert e dey the palace kpokpo
490
Wetin I see for December ooo
We go live to remember ooo

All of my pretty girls wine pon it
We enter with a different vibe on it
Been ah long time wey your body don dey high me
Me I don try for the matter no dey try me
Ogbeni why me?
Mo kolombi abena, she nor do
Because she carry Bible
She no want a man with riffle
She want Jesus disciple

Sha ma bebe
Look in my 10 10
The almighty don give me my bread bread
E be sweet love we dey celebrate
Cum Ina mi face
Love in the air
Didididadadidida
My lady standard cutie kpa!
Watch out for the beasts and the spiritualities
Oh no Maria
Go low my dear

I let her booty bounce for me slow wine
Ewe sososo
Mi re dododo
Kirikpo
Gimmie love
Since the day I set my eyes on you
Shakara e nor dey kpai person
I for don kpai blessing
I for don light Tessy mercies plenty
But I love my Rita
Bros I wan marry am
Baba yebariba oh no

Shey go say
She go say I be lady
She go say
She go say I nor be woman



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link