No love

Too many problems
Too many problems oh

Na who go solve dem
Na who go solve dem oh no no no

U geti boyfriend
I geti girl friend too

U geti bad friends
I geti worse friends oh no no no

I no need love again oh
I just wan dey my day oh
Things wey my eyes dey see oh
They make me go insane oh

I no need love again uh oh
I just wan dey my day no
Things wey my eyes dey see no
E dey make me go insane uh no
Wo wo wo

Ebelebe yeh
Ebelebe yeh

I no need love again

Ebelebe yeh
Ebelebe yeh

I no need love again

Ebelebe yeh
Ebelebe yeh
I no need love again
I no need love again

Oh girl you know girl you know
That i loved you with all my heart(loved you with all my heart)
I gave you all gave you all and you still weren't by my side
Or is it till i fall and die that you'll know that my heart was true
Gave you all i had times 2
I no be mayweather buh ill fight anybody for you (you)

I no need love again oh
I just wan dey my dey
Things wey my eyes dey see
Dey make me go insane
I no need love again oh
I just wan dey my day oh
Things wey my eyes dey see oh
Dey make me go insane

Ebelebe yeh
Ebelebe yeh

I no need love again

Ebelebe yeh
Ebelebe yeh

I no need love again

Ebelebe yeh
Ebelebe yeh

I no need love again
I no need love again



Credits
Writer(s): Samuel Olubodun, Freddy Nova
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link