Away

Oolex

Oti yeyin
Who dem born for this kind city

Damzey ooo

Ghat a couple couple little little things
Wey dey blow wey dey blow my mind
Baby girl you too fine and i swear
I no wan see you with another man
Promise to be your man anyday anytime
Till the day i die
Anytime i set my eyes on you girl
I swear i dey lose my mind
I just wanna love and take care of you
All my money and my heart for you
Baby you dey make me act like fool
But i don't care you know this love is real
We go be like 5 and 6
When you see me call on me
This is true love no story
Anything you want all bills on me

Yeyeye one baby two babies
Ladijoma bi funrawa o my lady
Ah name the thing say the place
Ibi tobafe lamalo even oversea

Ha one baby two babies
Ladijoma bi funrawa o my lady
Ah name the thing say the place
Ibi tobafe lamalo even oversea

I just wanna fly away (fly fly fly) Away with you
Fly away (fly fly fly) Away with you
Fly away (fly fly fly) Away with you girl
Fly away higher (fly fly fly) Away with you

You know say I no plenty mio de lowo bi gate
But o for fun mi with the fact pe ajo si ni grade
We did it immediately awon padi mi fhor
Nigba ti mo gba monthly P lowo omo tanni mio ni date
Ise yen duro tan, wan wa fe kin jawan si
You no go see her stove lasan de bi pe oma shana si
Shofe reason babe mi ni abo tin fa gbana
Tin ba na e l'ogun wo ese l'oofi rin de Ghana
Cause i gat a fine girl awon n fe ma beef mi
Kin ma paro gbogbo nkan lo fi man please mi
Ti engine mi ba knock iwo ni engineer to man fix mi
Just to see your face mo gba leave ninu office mi
My Fiona no dey carry shoulder
And she no dey mind say the boy be stoner
I no dey sleep ontop girl matter sugbon oso mi di Jona
Even when I no dey kush she dey high me pass arizona

Yeyeye one baby two babies
Ladijoma bi funrawa o my lady
Ah name the thing say the place
Ibi tobafe lamalo even oversea

Ha one baby two babies
Ladijoma bi funrawa o my lady
Ah name the thing say the place
Ibi tobafe lamalo even oversea

I just wanna fly away (fly fly fly) Away with you
Fly away (fly fly fly) Away with you
Fly away (fly fly fly) Away with you girl
Fly away higher (fly fly fly) Away with you



Credits
Writer(s): Omoyeni Olumide
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link