Ttgl

Have been raping since the days of ss2
Huh!!
Emi ati tijesu
To ma n lu drum set
Lat'ori table huh
The matter long oo
Oro po nuwe kobo
How many wey I wan talk
But
Let me try my best
To cut the stoory short
Am a lyricist
Am good at jotting words
My pro-duction use to be poor
But now
Am on the run

So many bad comment
Some even said
Music no be ur line
Give up and
Face the photo-to wa ya
But
I wasn't singing the for recognition
All I need is just a platform
Where I fit put my mind into words

So if my music doesn't enter ur hear
Give up
Go listen to your best artist
It's not about the money
Am just tryna paint my mind out

If I pour my my mind out
This track go long ooo
This track go long ooo
This track go long ooo
If I start dey talk am
This track go long ooo

Many recommendation
Many advisers huh
Sodiq ogbon
Amoju lofe pa e
No be every you understand
No one ask you for critics
Not even for lyrics
You dey feel like boss
But wetin u achieve
If you think say you dey para
I para pass you
Omo
No be shoe dem dash you
For ur mind you get sense
But na negative energy
You dey mix with essence
Aro pin teniyan
Sise ni to'dumare

If I pour my my mind out
This track go long ooo
This track go long ooo
This track go long ooo
If I start dey talk am
This track go long ooo



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link