Ojukwu

Dr. Zed Entertainment
Dr. Zed
If I no shave my bear-bear
I go still dey cool
Like my role model Ojukwu
Me I keep it positive
Me I keep it cool
Keep myself from being made a fool
If I no shave my bear-bear
I go still dey cool
Like my role model Ojukwu
Me I keep it positive
Me I keep it cool
Keep myself from being made a fool
If you no get role model, you be empty bottle
Odumegwu Ojukwu na my role model
Man wey naked no dey put hand for pocket
Better soup na money kill am
So make you budget
Ojukwu! Ojukwu!! Men m buchakwanu afonu
I get am before no be property, si ebea fuonu
My love, my heart, my life, my dreams
All positivity
Everything I do, everything I say
All positivity
Every mallam with him own kettle
One day we go all settle
If I no shave my bear-bear
I go still dey cool
Like my role model Ojukwu
Me I keep it positive
Me I keep it cool
Keep myself from being made a fool
If I no shave my bear-bear
I go still dey cool
Like my role model Ojukwu
Me I keep it positive
Me I keep it cool
Keep myself from being made a fool
Leave matter for Mathias
Sabi for sabinus
Odumegwu Ojukwu na super genius
Face wey fine no dey good make dem pinch am
Better soup! Better soup!! Na money kill am
Nekwa mu Nekwa gi
Mu na gi anarokwa akonu
We no dey do the same thing
We no be one
The songs I sing
The words I say, all positivity
The things I create
The way I relate, all positivity
Every Aboki with him own radio
If you call, I go say hello
If I no shave my bear-bear
I go still dey cool
Like my role model Ojukwu
Me I keep it positive
Me I keep it cool
Keep myself from being made a fool
If I no shave my bear-bear
I go still dey cool
Like my role model Ojukwu
Me I keep it positive
Me I keep it cool
Keep myself from being made a fool
My love, my heart, my life, my dreams all positivity
Everything I do, everything I say, all positivity
The songs I sing the words I say, all positivity
The things I create the way I relate, all positivity
If I no shave my bear-bear
I go still dey cool
Like my role model Ojukwu
Me I keep it positive
Me I keep it cool
Keep myself from being made a fool
If I no shave my bear-bear
I go still dey cool
Like my role model Ojukwu
Me I keep it positive
Me I keep it cool
Keep myself from being made a fool
Ojukwu
Ojukwu-Ojukwu men m buchakwanu afonu
I get am before no be property, Si ebea fuonu
Ojukwu-Ojukwu men m buchakwanu afonu
I get am before no be property, Si ebea fuonu
Ojukwu-Ojukwu men m buchakwanu afonu
Dr. Zed Entetainment
Ojukwu-Ojukwu
Ojukwu



Credits
Writer(s): Chukwuemeka Enyinna Ndubuisi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link