Onuku Remix

Yeah Dr. Zed
Bigger boy Senior Maintain
Zabaraba
Zabaraba
Onuku I ma n'ibu Onuku
Onuku I bu Onuku
Onuku I ma n'ibu Onuku
Onuku I bu Onuku
Just the other day
Me and my guy we go clubbing
See as the girls dem a fronting
I'm taking my time and I'm snubbing
My guy starts to rush in
One bad gal she dey dribble
Saliva for mouth go dey dribble
I'm taking my time to be single
My guy starts to mingle
Nne were nwayo
Leave this my guy make e comot for door
Guy shebi I been tell you make you leave am
You no gree am you wan blow am
God have mercy
The way she dey dribble pass mercy
God have mercy save me from this controversy
Chai Onuku-onuku-onuku-o eh!
She chop your money
Telling you say you go rock body
Now she don leave you run
And call you onuku
When you dey spend money
Shebi na you she dey call you honey
She don leave you run and call you Onuku
I ma n'ibu Onuku
Onuku I bu Onuku
Onuku I ma n'ibu Onuku
Onuku I bu Onuku
Heh! Odigonu k'ogadi
Ha micha gi ifutunu k'osi adi
Rapu nwa isi'm without her imandi
Now ibegonu ka nwayi ajadi
Odika imaro ndia, ndia micha gi
Ikponwuo ka azu scumbia
Nwanne true love aburo for ndia
Inwero idea n'ife n'egbu n'ato ka beer
I'n'eme nu Onuku-onuku nwatakili mia gi
Dotia gi k'akwukwu
Heh! Bigger boy Senior
She chop your money
Telling you say you go rock body
Now she don leave you run
And call you Onuku
When you dey spend money
Shebi na you she dey call you honey
She don leave you run and call you Onuku
I ma n'ibu Onuku
I bu Onuku
I ma n'ibu Onuku
I bu Onuku
I ma n'ibu Onuku
I bu Onuku
I ma n'ibu Onuku
I bu Onuku
I ma n'ibu Onuku
I bu Onuku
I ma n'ibu Onuku
I bu Onuku
I ma n'ibu Onuku
I bu Onuku
I ma n'ibu Onuku
I bu Onuku



Credits
Writer(s): Chukwuemeka Enyinna Ndubuisi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link