My Bad

My bad my bad my bad
My bad my bad my bad
My bad my bad
Fear no bastard save your brother
Love your mother fear no hater (Echo yeah yeah)
Fear no bastard save your brother
Love your mother fear no hater spare no hater

Man never talk they won start to dey run
Give me padlock make I lock all the door
Giving dem small they say am doing much
No be by luck say I can never stop
Nobody dey play with a murderer
Sorry that am bad I be murderer
Any fucking jam I must murder am
Put me on your sound I go murder am

Many backstab
Tryna put me down
But I never start
I put mama for ground
The reason I be sad
Stuck in the Mud
Dem cut my call
Feeling so sore
Watching me burn
Brothers were gone
When evil begun

My bad my bad my bad
My bad my bad my bad
I don't need to worry oh
Can never say sorry
I don't need to worry oh
Can never say sorry

Gave it my best
We lost some men
Rip we hoping they rest
Unto the next
Can't let them put me to rest
Giving my best
Mama put birth
Thank you for giving me breath
You Shouldn't have left
Puff Wetin bad for my health
Tell my brethren
See there's danger ahead

He did me first and expected I do him less
Better beware make EcHo no send you to hell
Home arrest when i feeling depressed
No regret never show no fear
Better tell who no hear
Make he clean him ear
Ec Ho para
Do it for my brother
Inside zanga
We fe ka na
No my banger
Cause palaba na me drop
Echo para

I don't need to worry oh
Can never say sorry
I don't need to worry oh
Can never say sorry



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link