Outside
Swagz gee dem jor
I know say i be soothing balm
Wey go heal the wounds of my listener's souls
Deliver me from the hands of friends and the evil ones too
Despite the hardships, man never give up pon my dreams
Eh To God Almighty, I go pass where them no want make i reach
You, Tell me what i do to you
Why he be my life you won dey pursue
Why they won turn me mumu
See life o (see life o)
Kowope Kowope
Adura ni Kowope
Ni to ri a o bolanle
You know say yawa go yawa go dey
You know say yawa go dey
But adura ni kowope
Yeah we outside (outside)
Me and my goons we dey outside (outside)
My nigga we dey outside (outside)
Me and my goons we dey outside (oh)
Oh outside
Yeah we outside (outside)
Me and my goons we dey outside (outside)
My nigga we dey outside (outside)
Me and my goons we dey outside (Oh outside)
Yeah we outside (Ehhhh)
Me and my goons we dey outside (Ehhhh)
My nigga we dey outside (Ehhhh)
Me and my goons we dey outside
Oh outside
Yeah we outside (Ehhhh)
Me and my goons we dey outside (Ehhhh)
My nigga we dey outside (Ehhhh)
Me and my goons we dey outside (Oh outside)
I don't wanna do do do what is not working for me
He better make you foolish rich than to be smart with nothing
This thing wey dey for my medulla
Who you want to enter
Abi o ti gbana
Look at my face shey o ti gbe oja ri
Lo ni moni aje wa gba
Them go see wonders o
Abi oti gba na
Look at my face shey oti gbe oja ri

Credits
Writer(s): Habeebullahi Murtadoh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.