Rain Fire
Halla mah name you know
Alright, alright, one time
Las las, me i don come again
This time i don come to burst
Their brain
Blast dem with some kind things
Wey dey pain, yeah
Some kind things wey dey pain
Dem say me i don go insane
Some say me i don loose my brain
On a low me i dey do my thing, yeah
So tell me how was i to know, say
Everyday
I dey kill the show and everyday i dey Scatter the flow dey make dem
Kolo, dey Burst the microphone
So tell me how was i to know
Say everyday I dey kill the show and Everyday i dey Scatter the flow
Dey make Dem kolo, dey Burst the Microphone eh
Cuz i rain fire pon dem
You know say na me dey for the
Game o
I rain fire pon dem
Na who be the dem, na who be the
Dem
Cuz i rain fire pon dem, yeah
You know say me don tey for the
Hame
I rain fire pon dem
Na who be the dem, na who be the
Dem
So i say gbase (dem gbase)
Na me be the boy wey dey make all the Girls dem craze (dem craze)
Whenever dem hear my song dem dey Shake their waist (their waist)
Gat the Taste, see the way dem
Dey look my face o
So i say gbase (dem gbase)
Na me be the boy wey dey make all the Girls dem craze (dem craze)
Whenever dem hear my song dem dey Shake their waist (their waist)
Gat the Taste, see the way
Dem dey look my face o
Cuz i rain fire pon dem
You know say na me dey for the
Game o
I rain fire pon dem
Na who be the dem, na who be the
Dem
Cuz i rain fire pon dem, yeah
You know say me don tey for the
Game
I rain fire pon dem
Na who be the dem, na who be the
Dem
Who be the dem o
I say na who be the dem o, oh
See the way i dey live my life eh
Say me no get time to come dey look
Uche gace o, dey look uche face
Say me no get time to come dey
Na me be the boy wey dey make all the Girls dem craze (dem craze)
Whenever dem hear my song dem dey Shake their waist (their waist)
My face o
So i say gbase (dem gbase)
Na me be the boy wey dey make all the Girls dem craze (dem craze)
Whenever dem hear my song dem dey Shake their waist (their waist)
Gat the Taste, see the way dem dey
Look my Face o
Cuz i rain fire pon dem
You know say na me dey for the
Game o
I rain fire pon dem
Na who be the dem, na who be the
Dem
Cuz i rain fire pon dem, yeah
You know say me don tey for the
Game
I rain fire pon dem
Na who be the dem, na who be the
Dem
Oho eh
Gracias gracias
You know na
No time for play play
Na so the thing, No time for play play
Na so na
Halla mah name you know
Leave am like that
Make you dey shake am dey go
I go dey live my life o, live my life o

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.