One Life

Skrrr dan dan dan
Loading loading
Loading loading
Go melody
Loading loading
Loading loading
Go melody

Odi dan dan
Aaah
I get one guy
Wey dem tell me say
His name naa soji
He tell me say
E get one day
Wey dem throw house party
He climbed fence to see superstar
Before he enter police
He enter police
But now he don buy the house
He don buy the house

They say naa one life
Have been waiting for the right time
Have been trying to survive
Have been waiting for my time
They say naa one life
He don buy the house

Loading loading
Loading loading
Go melody
Loading loading
Loading loading
Go melody

As I Dey live my life
Naa blessings
No be voodoo
Tin ba lo di dan dan
Won a tuni oti poju
I no dey live to impress
Another Man
Cause everybody
Carry is own cross
For is shoulder
Eni mowe
Lomo way
Is all about the paper
Eni mowe
Lomo way
Eni mowe
Lomo way

Say Naa one life
Have been waiting for the right time
Have been trying to survive
Have been waiting for my time
They say Naa one life
He don buy the house

Loading loading
Loading loading
Go melody
It is tummybeatz

Loading loading
Loading loading
Go melody

He climbed fence to see superstar
Before he enter police
He enter police
But now he don buy the house



Credits
Writer(s): Oladimeji Olalekan
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link