Pressure

Uhhhhhhhh
Ammm ammmumm
Ammm ammmumm
Ammm ammummm
Ammm ammummm

I get this lady wey sabi
She de make me cum onetime
She dey sabi do all night all night Yeah
She give me spiritual Feeling
One kind special kind of love
Way dey make me loose my Mind my mind

Body too set like Blaq chyna
Make a man craze like rot willer
Other guys on her instagram
She no de give them face at all

Body too set like Blaq chyna
Make a man craze like rot willer
Other guys on her instagram
She no dey give them face at all

Our love go dey give them Pressure Pressure
Go dey give them Pressure Pressure
Oya Funwoni tension
Say me no go play with this your love
Our love go dey give them pressure Pressure
Go dey give them pressure Pressure
Oya Funwoni tension
Say me no go dey play with this Your Love

My baby bad
My baby good
She carry back
She carry tools
Mr money with the vibe
I go organize you
24/7 I go stick around you

I get this lady wey sabi
She dey make me cum onetime
She sabi do all night all night Yeah
She give me spiritual Feeling
One kind special kind of love
Way de make me loose my mind
My mind

Body too set like Blaq chyna
Make a man craze like rot willer
Other guys on her instagram
She no de give them face at all

Body too set like Blaq chyna
Make a man craze like rot willer
Other guys on her instagram
She no dey give them face at all

Our love go dey give them Pressure Pressure
Go dey give them pressure Pressure
Oya Funwoni tension
Say me no go play with this your love
Our love go dey give them Pressure Pressure
Go dey give them pressure Pressure
Oya Funwoni tension
Say me no go dey play with this Your Love



Credits
Writer(s): Destiny Chukwuma
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link