Precious Speed-Up (speed-up version)

This one no be love o precious
No dey use your Yansh dey Oppress us
Begin my prayer with Jesus
So if you be Pharaoh let us go
I no owe you no offense
Your way no too make sense
Give me love like bros silvee

She no dey gree make I eat one more (yeah ah)
Or make I kiss her or even make I touch (wah)
She no dey gree make I chop Kpomo
This one is funny o (ah ah)
This love is Foreign oh (wo wo oh oh oh)

If I use her one time she say I go pay
I no fit go house this night na here I won dey o
Why You dey send me first bank and you dey use Opay
This one is funny o ah
This Love is foreign o
Abeg organize o
I no dey womanize ah
The pattern wey you use e no choke ah
I no dey feel am oh no ah
Maybe if I see you go low
Go down down down
Your full package dey make me go manyaya
Kukere for me like iyanyanya
Nor know why you dey greedy for me oh oh oh

This one no be love o precious
No dey use your Yansh dey Oppress us
Begin my prayer with Jesus (wo wo ouu wo)
So if you be Pharaoh let us go
I no owe you no offense (yeah yeah yeah)
Your way no too make sense (wo wo ouu wo)
Give me love like bros silvee (hey yeye)

She no dey gree make I eat one more (ye yah)
Or make I kiss her or even make I touch (wa)
She no dey gree make I chop Kpomo
This one is funny o (ah ah)
This love is Foreign oh (wowo ouu wo)

If I use her one time she say I go pay
I no fit go house this night na here I won dey o
Why You dey send me first bank and you dey use Opay
This one is funny o and
This Love is foreign o



Credits
Writer(s): Kelly Utobibi, Stanley Actur Oseata
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link