When
Phyky Ls
When!
When bad politics and governance go end
When suffering and smiling go end
When e go end!!!
See my people wan know
When e go end
When this is corruption go end
When Nepa take light situation go end
When e go end
When e go end
Ijoba yi o kowa je
Won gbo wa mu
Won la wa rara
Wan ri wa ro
Won gbo wa se
Nah their children
Dey school oversea
While we still fight for the seat
Dem no Dey pass our street
Abi you know know
My brother use your head before dem use am
Time wait for nobody
Double your hustle make you be somebody
Zeh ko to zeh ri e
When!
When bad politics and governance go end
When suffering and smiling go end
When e go end!!!
See my people wan know
When this is corruption go end
When Nepa take light situation go end
When e go end
When e go end
Ijoba yi o kowa je
Won gbo wa mu
Won la wa rara
Wan ri wa ro
Won gbo wa se
20th October 2020
Many people die that day
Many things lost that day
For Ozumba Mbadiwe
RIP to the soul that's we lost
And to the heroes that are gone
I hope my people no forgot
Ye Ye ye ye
Water comot for my eyes oh
When I see my people Dey Die oh
Gun shot ina the air
So I say when
When!
When bad politics and governance go end
When suffering and smiling go end
When e go end!!!
See my people wan know
When e go end
When this is corruption go end
When Nepa take light situation go end
When e go end
When e go end
Ijoba yi o kowa je
Won gbo wa mu
Won la wa rara
Wan ri wa ro
Won gbo wa se
When!
When bad politics and governance go end
When suffering and smiling go end
When e go end!!!
See my people wan know
When e go end
When this is corruption go end
When Nepa take light situation go end
When e go end
When e go end
Ijoba yi o kowa je
Won gbo wa mu
Won la wa rara
Wan ri wa ro
Won gbo wa se
Nah their children
Dey school oversea
While we still fight for the seat
Dem no Dey pass our street
Abi you know know
My brother use your head before dem use am
Time wait for nobody
Double your hustle make you be somebody
Zeh ko to zeh ri e
When!
When bad politics and governance go end
When suffering and smiling go end
When e go end!!!
See my people wan know
When this is corruption go end
When Nepa take light situation go end
When e go end
When e go end
Ijoba yi o kowa je
Won gbo wa mu
Won la wa rara
Wan ri wa ro
Won gbo wa se
20th October 2020
Many people die that day
Many things lost that day
For Ozumba Mbadiwe
RIP to the soul that's we lost
And to the heroes that are gone
I hope my people no forgot
Ye Ye ye ye
Water comot for my eyes oh
When I see my people Dey Die oh
Gun shot ina the air
So I say when
When!
When bad politics and governance go end
When suffering and smiling go end
When e go end!!!
See my people wan know
When e go end
When this is corruption go end
When Nepa take light situation go end
When e go end
When e go end
Ijoba yi o kowa je
Won gbo wa mu
Won la wa rara
Wan ri wa ro
Won gbo wa se
Credits
Writer(s): Taofeek Ajibola
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.