Charm Gospel
Cowy
Come here, wetin dey worry you?
God don ready to fix am, yeah yeah
He big pass anything
Him don give you wisdom and power
Wetin you want wey He no fit do for you?
Make you no dey doubt am, wor-wor
Shey you be doubting Thomas?
You better drop your knees on the floor
Soro, open your mouth and speak
Make you yan ham, He dey listen
And if you no go speak
E get as you go pray without your lips
Kabash that tongues like, "Hmm"
Come make we hold hands, make we, hmm
Brother allow Him change your situation like, hmm
See blessing oh
(See blessing, see blessing)
All on me oh
(All on me, all on me)
Everyone, they must to come through o
(Everyone, must to know)
Please join me o
Me I praise God until the end
Come here, wetin dey worry you?
God don ready to fix am, yeah yeah
He big pass anything
He don give you wisdom and power
Wetin you want wey He no fit do for you?
Make you no dey doubt am, wor-wor
Shey you be doubting Thomas?
You better drop your knees on the-
Fine boy like me, I get God inside
Mama don tell me say God chose me
Been a long time coming
And I know, I no fit to lie about this things He's done
He's been so good to me and I no fit lie
Nobody fit do all the things He's done
And I know, uh-ah
Soro, open your mouth and speak
Make you yan am, He dey listen
And if you no go speak
E get as you go pray without your lips
Kabash that tongues like, "Hmm"
Come make we hold hands make we, hmm
Brother allow Him change your situation like, hmm
Brother, see blessing
See blessing, see blessing, hmm
Blessing dey fall on my head, hmm
Blessing dey emanate from inside
I no dey play, no dey play with you
Anything wey me I talk, e go happen
Na why me I just dey watch my words
I dey pray to God, He dey hear me
And I hope say you dey hear me
Come here, wetin dey worry you?
God don ready to fix am, yeah yeah
He big pass anything
He don give you wisdom and power
Wetin you want wey He no fit do for you?
Make you no dey doubt am, wor-wor
Shey you be doubting Thomas?
(You better drop your knees on the floor)
Come here, wetin dey worry you?
God don ready to fix am, yeah yeah
He big pass anything
Him don give you wisdom and power
Wetin you want wey He no fit do for you?
Make you no dey doubt am, wor-wor
Shey you be doubting Thomas?
You better drop your knees on the floor
Soro, open your mouth and speak
Make you yan ham, He dey listen
And if you no go speak
E get as you go pray without your lips
Kabash that tongues like, "Hmm"
Come make we hold hands, make we, hmm
Brother allow Him change your situation like, hmm
See blessing oh
(See blessing, see blessing)
All on me oh
(All on me, all on me)
Everyone, they must to come through o
(Everyone, must to know)
Please join me o
Me I praise God until the end
Come here, wetin dey worry you?
God don ready to fix am, yeah yeah
He big pass anything
He don give you wisdom and power
Wetin you want wey He no fit do for you?
Make you no dey doubt am, wor-wor
Shey you be doubting Thomas?
You better drop your knees on the-
Fine boy like me, I get God inside
Mama don tell me say God chose me
Been a long time coming
And I know, I no fit to lie about this things He's done
He's been so good to me and I no fit lie
Nobody fit do all the things He's done
And I know, uh-ah
Soro, open your mouth and speak
Make you yan am, He dey listen
And if you no go speak
E get as you go pray without your lips
Kabash that tongues like, "Hmm"
Come make we hold hands make we, hmm
Brother allow Him change your situation like, hmm
Brother, see blessing
See blessing, see blessing, hmm
Blessing dey fall on my head, hmm
Blessing dey emanate from inside
I no dey play, no dey play with you
Anything wey me I talk, e go happen
Na why me I just dey watch my words
I dey pray to God, He dey hear me
And I hope say you dey hear me
Come here, wetin dey worry you?
God don ready to fix am, yeah yeah
He big pass anything
He don give you wisdom and power
Wetin you want wey He no fit do for you?
Make you no dey doubt am, wor-wor
Shey you be doubting Thomas?
(You better drop your knees on the floor)
Credits
Writer(s): Success Ehigie Orukpe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.