Star Signs

Turn me on
I be the gyal dem vibe
DJ Turn me on
I be the gyal dem vibe

Like Steph Curry, I'm tryna shoot my shot
Cock my gun
Since day 1, I've been pulling stunts
I Dey gbona I dey hot
Sometimes I dey win, I dey loss
Get fans and I get many opps
Say these nah food for thoughts
Me I get money, so me go buy gun

Account balance plenty zeros
No fit calculate the figures
Shey you know I'm getting paid
Dollar, pounds and Euro
Kele plenty
Dem Dey my head like pillow
Nah money I dey find
Me I no fit go to zero

Co-sign
Baba God don co-sign me
She talking bout star signs
All I want dey hear nah dollar signs
Decline
If no be money matter I decline
I get Cartier, but no time
Tell me wetin concern me

I be like Bonjour, je m'appelle
I for like introduce myself (I be the GYAL dem vibe)
Dem know say we come from the ghetto
Inna the streets, me no fit to forget o
Back in the days when we no get
Now I dey cradle my mama bed
Baba God e don butter my bread
No fit forget times way she cradle my bed o
Give me the Location
Baba God don strengthen my foundation
Any time I arise your compassion
Make dem give me standing ovation
Take notations
No Probation
Me nah bad man no probation
Make the money go in rotation
And we Getty plenty omo to shun

Account balance plenty zeros
No fit calculate the figures
Shey you know I'm getting paid
Dollar, pounds and Euro
Kele plenty
Dem Dey my head like pillow
Nah money I dey find
Me I no fit go to zero

Co-sign
Baba God don co-sign me
She talking bout star signs
All I want dey hear nah dollar signs
Decline
If no be money matter I decline
I get Cartier, but no time
Tell me wetin concern me

Co-sign
Baba God don co-sign me
She talking bout star signs
All I want dey hear nah dollar signs
Decline
If no be money matter I decline
I get Cartier, but no time
Tell me wetin concern me



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link