One Day

Oh na na na na na
Oh yeah yeah yeah yeah yeah
Take me
Please come take me go there
That place where man no get problems
One arm one leg to survive a day here
All man for himself no love dey here
Take me
Please come take me go there
That place where man no get problems
One arm one leg to survive a day here
All man for himself no love dey here oh yeah
Omo ju omo lo
Ma lo so so mo nu
Cos I no get money you come domonu
Its all love me sef go be someone oh yeah
Omo ju omo lo
Ma lo so so mo nu
Cos I no get money you come domonu
Its all love me sef go be someone
One day (Omo ologo lo mo na)
One day is all that it takes o (hmm Talo lomo na)
See dem go know my name (hmm Omo ologo lo mo na)
Oh yeah yeah yeah oh yeah (hmm Omo ologo lomo na)
One day (Omo ologo lo mo na)
One day is all that it takes o (hmm Talo lomo na)
So I steady work and pray (hmm Omo ologo lo mo na)
Oh yeah yeah yeah oh yeah (hmm Omo ologo lomo na)
Coming to you live from the trenches
Dem calling us dirty cos pocket empty
When you rich friends go plenty
Go broke won na pada leyin re
No sleeping up all night like I Dey do vigil
No eating all day but my guy just chop chicken
And e no even reason me oh no
Omo ju omo lo
Ma lo so so mo nu
Cos I no get money you come domonu
Its all love me sef go be someone oh yeah
Omo ju omo lo
Ma lo so so mo nu
Cos I no get money you come domonu
Its all love me sef go be someone
One day (Omo ologo lo mo na)
One day is all that it takes o (hmm Talo lomo na)
See dem go know my name (hmm Omo ologo lo mo na)
Oh yeah yeah yeah oh yeah (hmm Omo ologo lomo na)
One day (Omo ologo lo mo na)
One day is all that it takes o (hmm Talo lomo na)
So I steady work and pray (hmm Omo ologo lo mo na)
Oh yeah yeah yeah oh yeah (hmm Omo ologo lomo na)



Credits
Writer(s): Ayomide Abiola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link