Outta Lagos Island

Omo to ba gba wo lanki kare
Eyiton ba sherè kó lon dè male
Sorry am busy
It's Monday mornin'
Don't text me when it is not money
So kilo matter, awa wan nta
Ko basuka woleé fun won banger
Star boy lawanaaa toba de island
Fun won ni gbedu
Gbedu to bad

Since I don know I go be person papa
Hustle plus hustle
I no Dey see them if them talk my matter
Even tan ba bu mi (Even tan ba bu mi)
Cause many times motiwapa (Cause many times motiwapa)
Eyes done red leg done bend (leg done bend)
Sholy no vex me
I want that Benz
Me i go like to flex (like to flex)

Emi Holy Bible
Holy Quran (-ran)
Gbewon shepe Awon eni bi shaiton (shaiton)
Shine your Eye
Bobo fit to smile
Even when bobo broke self bobo still Dey fine (bobo still Dey fine)
Always on guide
No lose guide
Bobo no go price wetin' bobo no go buy
Bless my nigga wey we gather dey online (wey we gather dey online)
Bless the hustle wey we always do for night

No be play street so hard
Tinba gba owo to ki ma drip to bad
Rate mi fine
Bobo no dey sleep we dey find big bag
You no nothin' good wey good pass kudi
If you no get money them go talk say you lazy
All man for himself jenran è lêti
No be today otipé gan ti ati de bi
No be say i lie if i tell you say i busy

O'n shey wire lowo



Credits
Writer(s): Olamilekan Abdulqudus
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link