Grind
Turn the mic for the greatness
As a small boy wey Dey hustle hustle
On the road say nah double double
Steady chasing me be sinner ah
Oh man still a believer ah
Say me owe nobody
I fear nobody
Giving them OT
You be my OG
Nobody holy
So why be say you no fit to feel away
When I rejoice why you con dey feel sorrow
Give thanks to jah wey Dey open you my way
Wetin be my gain if I hate on you oh no ooh no
Jaho turn the light
I hope on you jah
Still on the road oh oh
Make you No denied
Jaho turn the light
I hope on you jah
Still on the road oh oh
Make you No denied
Jaho turn the light
I hope on you jah
Still on the road oh oh
Make you No denied
Jaho turn the light
I hope on you jah
Still on the road oh oh
Make you No denied
Ayeraye
Calm down
Ibi mademade
I go show pepper
Oloun Oma ke aje
Just wan follow the money
Yasin Mioma foor fun anybody
For the street no dulling
Omo anan matidi somebody
Me wey don pass through many shit
Many things man wan colo
And I no Dey jisoro
Layemi moma rogo lo aje
Jaho turn the light
I hope on you jah
Still on the road oh oh
Make you no denied
Jaho turn the light
I hope on you jah
Still on the road oh oh
Make you no denied
So why be say you no fit to feel away
As a small boy wey Dey hustle hustle
On the road say nah double double
Steady chasing me be sinner ah
Oh man still a believer ah
Say me owe nobody
I fear nobody
Giving them OT
You be my OG
Nobody holy
So why be say you no fit to feel away
When I rejoice why you con dey feel sorrow
Give thanks to jah wey Dey open you my way
Wetin be my gain if I hate on you oh no ooh no
Jaho turn the light
I hope on you jah
Still on the road oh oh
Make you No denied
Jaho turn the light
I hope on you jah
Still on the road oh oh
Make you No denied
Jaho turn the light
I hope on you jah
Still on the road oh oh
Make you No denied
Jaho turn the light
I hope on you jah
Still on the road oh oh
Make you No denied
Ayeraye
Calm down
Ibi mademade
I go show pepper
Oloun Oma ke aje
Just wan follow the money
Yasin Mioma foor fun anybody
For the street no dulling
Omo anan matidi somebody
Me wey don pass through many shit
Many things man wan colo
And I no Dey jisoro
Layemi moma rogo lo aje
Jaho turn the light
I hope on you jah
Still on the road oh oh
Make you no denied
Jaho turn the light
I hope on you jah
Still on the road oh oh
Make you no denied
So why be say you no fit to feel away
Credits
Writer(s): Kudus Ajibade Jimoh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.