Ojugba

Times are hard
Country bad
Nothing dey work
But man must waak
Times are hard
Country bad
Nothing dey work
But man must waak

Sicki na game
I regret all the time
Wey I troway collect
Things wey irrelevant eh

Oluwa check am say no time
Me no wan waste life
Go dey chase dormant
Ji masun shotigbo you hear
Make we put in work
Land we get go fertile

A toast to the nation
Living on the glory
Of our past heroes
A standing ovation to them
They never failed us Aje
Na we dey fail us again
We sell our votes for token

When e set dem go pull-up on a Hilu
Dem go telli us vote me for a heal oh
Eh after the votes dem go lockup like a limo
We no see return, e go be like awilo

Brother why why
You go dey lie bayi
We no dey feel joy
You deceive all the masses
Matter tire person
We wan just dey faji oh
Me no mind the war
If my Ma leave suffer ehn

Oluwa check am say no time
Me no wan waste life
Go dey chase dormant
Ji masun shotigbo you hear
Make we put in work
Land we get go fertile

My Ma dey for jad dey pray say make I no go fail
People dey for back dey work say me I must fail
Most of them na family bruh make I no go lie
Hmmmmm
But mama prayer pass I no fit fall
Me I still stand jigikpi
A gorilla nuh
I no fit comot
I hold on tight
No please anybo
I must to survive I no fit shutdown
Enyi nzogbu nzogbu
Me I no make mkpotu
I fit to tigbuo zogbuo
Anybody wey come through uh
Enyi nzogbu nzogbu
Me I no make mkpotu
I fit to tigbuo zogbuo
Anybody wey come through uh ehnnnn

Oluwa check am say no time
Me no wan waste life
Go dey chase dormant
Ji masun shotigbo you hear
Make we put in work
Land we get go fertile



Credits
Writer(s): Franklin Eluu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link