Jah Eli Jah

Omo everyday man hustle
Fighting for daily bread like royal rumble
On my grind
I no dey fumble
So my pikin no go tell me say
When me dey when men dey hustle
Olorun
Mo fe gbadun aye
Cause I come this life to shalaye
I dey on my game
I no get time to dey look uche face
Oh no no

Jah Eli Jah
Make you hear man prayer
Cos na only you
Wahlie go fit
Help Adam o
Jah Eli Jah
Make you hear man prayer
Cos na only you
Wahlie go fit
Help Adam o

Owo dara
I won spend in dollar
Gbogbo eniyan ke Halleluyah
Me in my supra
You feeling the ginger
If you dey beef me
Come make I buy u suya

Olurun ma je
Anything them plan
Na for their head
Me I no dey shake
Me I no dey fear
God by my side
Me I dey ahead

Jah Eli Jah
Make you hear man prayer
Cos na only you
Wahlie go fit
Help Adam o
Jah Eli Jah
Make you hear man prayer
Cos na only you
Wahlie go fit
Help Adam o



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link