Wayo

E Chobem, E Chobem, Owo bem
Ahhhhhhn
E Chobem, E Chobem
Lawa is active

Bumbi ya, Bumbi ya, Bumbi ya, Bum
Bumbi ya, Bumbi ya, Bumbi ya, Bum bum
Bumbi ya, Bumbi ya, Bumbi ya, Bum(Bumbi ya Ahhnn)
Bumbi ya, Bumbi ya, Bumbi ya, Bum
Bumbi ya, Bumbi ya, Bumbi ya, Bum bum(bum bum)
Bumbi ya, Bumbi ya, Bumbi ya, Bum(Bumbi ya Ahhnn)

Girl, you dey make me want to dey lose my dread
I go do everything in your name, if you come my way
Cos I no mind
Anybody wey come make dem criticize eh
Because, tonight we go drink
We go dance and pop champagne (Ohhh ohhhh)

Hmmmm, ummm, ummm, hmmmn
Girl you know(Oh girl you know)
Girl you wan dey play me like Ludo
Shey you know?(Oh my girl you know)
When I get it, all your love dey flow
Shey you know?
No dey do me
No dey play wayo cos I love you oh
Ahhhhha Ahhha-ha-ha
Girl you know(oh girl you know)
Girl you wan dey play me like Ludo
Shey you know?(Oh my girl you know)
When I get it, all your love dey flow
Shey you know?
No dey do me
No dey play wayo cos I love you oh
I fit craze for you (Mama)
I fit mad for you (oluhun)
I fit craze for you (Mama)
I fit mad for you (Oluhun)
No dey confuse me oh
No dey, No dey confuse me baby oh
This your body oh oh
This your body make me wan kolo
Girl, you dey make me
Want to dey lose my dread
I go do everything in your name, if you come my way
Cos I no mind, anybody wey come make dem criticize eh
Because, tonight we go drink
We go dance and pop champagne (Ohhh ohhhh)

Hmmmm, ummm, ummm, hmmmn
Girl you know(Oh girl you know)
Girl you wan dey play me like Ludo
Shey you know?(Oh my girl you know)
When I get it, all your love dey flow, shey you know?
No dey do me
No dey play wayo cos I love you oh
Ahhhhha Ahh-ha-ha-ha
Girl you know(Oh girl you know)
Girl you wan dey play me like Ludo
Shey you know?(Oh my girl you know)
When I get it, all your love dey flow, shey you know?
No dey do me
No dey play wayo cos I love you oh

See the matter(Matter)
Baby, you be fine lolo
Fimile, Make I dey enter
Cos una must like am oh
Girl you put badman for corner
The way u shake your oke bakah
Girl you make me want to dey spend am
Me, I want to dey spend my raba
I say, say

Bumbi ya, Bumbi ya, Bumbi ya, Bum
Bumbi ya, Bumbi ya, Bumbi ya, Bum bum
Bumbi ya, Bumbi ya, Bumbi ya, Bum(Bumbi ya Ahhnn)
Bumbi ya, Bumbi ya, Bumbi ya, Bum
Bumbi ya, Bumbi ya, Bumbi ya, Bum bum(bum bum)
Bumbi ya, Bumbi ya, Bumbi ya, Bum(Bumbi ya Ahhnn)



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link