M.A.D (feat. MohBad)

Sun mo mi, Sun mo mi
Je ka jo jo, sun mo mi je ka jo jo
Oun to wa lo si sokoto
On be lapo Sokoto
Shey until I grow white hair
Shey until I grow white beer beer like Wole Soyinka
My teeth fall off you go be my sweet Bonita
Gimme the bobby wen e stand
No gimme bobby facing down
No no no no no

Baby don't give me medicine after death
I need your love no go forget
No put my love for your wallet
No no no
I will not give you medince after death

I be your dbanj kokolet
Borrow money buy you bone straight
I no you know
Shey you know
I'm for real o (I'm for real)
I dey bathroom (I dey bathroom)
Shower me love (shower me love oooh)
Carry you go
Go jalingo
Obodo oyibo ah ah
Madidididi maddidididi no do me mad

Stopikwa me ichokwa
Asa muna gi anyi aburo bestie
Njideka from umudioka
Egwulu egwu ijim egwu don dey plenty
You want to take your time to look at a g
But you don't want to take your time to go to
Canteen
Zuma rock zuma rock zuma rock
When you sit on my lap you go feel am
Aunty
For your sake I dey wait
I suppose to travel to Kuwait

Love's blind but my own love is in haste
She said you're funny
I said let's fornicate Maka odim oku oku (odim oku oku)
Ikana aju aju (ikana na aju aju)
Mpata nwata bu anu anu
(mpata bu anu anu)
Sharp udika na adu adu ife n'eli

Sun mo mi, Sun mo mi
Je ka jo jo, sun mo mi je ka jo jo
Oun to wa lo si sokoto
On be lapo Sokoto
O de le pe mi o
Pemi sori agogo
Pemi Sori agogo
Call my telephone
Ama be on my way to you
Uber

Baby don't give me medicine after death
I need your love no go forget
No put my love for your wallet
No no no
I will not give you medince after death

I be your dbanj kokolet
Borrow money buy you bone straight
I no you know
Shey you know
I'm for real o
I'm for real
I dey bathroom
I dey bathroom
Shower me love
Shower me love oooh
Carry you go
Go jalingo
Obodo oyibo ah ah
Madidididi maddidididi no do me mad



Credits
Writer(s): Chimaobi Owoh, Hope Yasso, Promise Aloba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link