Enjoyment

Ahn ahn ahn
Uhn uhn uhn ahn ahn
Uhn uhn uhn ahn ahn
Uhn uhn uhn ahn ahn

I no come life to dey suffer
I just wan dey on my vibe and chills
Plenty money for my aza
Kowo ma tan, i dey find money oh
Wetin i do e no concern you
Wetin i know na wetin man dey do
I dey my line line oh oh
I dey my line line oh oh
Ahn ahn

I no dey like to dey stress on God (on God)
I just dey move I depend on God (on God)
I need money i dey call on God (on God)
Too many doings for my head on God (on God oh)
Shout out to those wey don dey on God (on God)
All of my gees wey don dey support (Support)
I just dey move i dey cruise on God (on God)
Tipe tipe the boy e don dey hot

Only thing i dey for na enjoyment
I no dey like to dey endure ment
You call my line na for enjoyment
You know the vibes e be enjoyment
Enjoyment
I no dey like to dey endure ment
You call my line na for enjoyment
You know the vibes e be enjoyment
Eni to lowo ko pe mi oh
Eni to l'ola ko pe mi oh
Eni to mo way ko pe mi oh
Ah ahnnnn
Kon pe mi o
Adeleke pe mi oh (ge ge)
Adenuga pe mi oh (ge ge ge)
Elumelu pe mi oh (ge ge)
Ah ahhhnn
Kon pe mi oh

I no dey like to dey stress on God (on God)
I just dey move I depend on God (on God)
I need money i dey call on God (on God)
Too many doings for my head on God (on God oh)
Shout out to those wey don dey on God (on God)
All of my gees wey don dey support (Support)
I just dey move i dey cruise on God (on God)
Tipe tipe the boy e don dey hot

Only thing i dey for na enjoyment
I no dey like to dey endure ment
You call my line na for enjoyment
You know the vibes e be enjoyment
Enjoyment
I no dey like to dey endure ment
You call my line na for enjoyment
You know the vibes e be enjoyment



Credits
Writer(s): Oluwadamilare Prince Badmus
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link